rommyo - sapa na bastard كلمات الأغنية
money wey i get
e no do my geh
e no do caro
and me i no know
wetin i go take
wey go do my bae
she wan leave me go
caro biko no be so
hustling for street be the thing wey me i do ohhh (ahhhhhhhhh)
all the money i get e dey stay for my mindset ohhhh
but i know, but i know
me i know one day e go better
for my popsi
and mumsi
and my music
and my baby
bam bam
me i go get
sapa na b_st_rd oh
me i go get
sapa na b_st_rd oh
me i go get
sapa na b_st_rd oh
me i go get
sapa na b_st_rd oh
money wey i get
e no do my geh
e no do caro
and me i no know
wetin i go take
wey go do my bae
she wan leave me go
caro biko no be so
bam bam me i go get
sapa na b_st_rd oh
me i go get
sapa na b_st_rd oh
bam bam me i go get
sapa na b_st_rd oh
me i go get
sapa na b_st_rd oh
why i go suffer
suffer for naira
i no wan beggie bambi allah
me i want to get the mulla
me i want to flex
so i gats to sweat
make my baby happy
elegantly
elegantly ohhh
hustling wanna take me away
every night my mumsi dey pray
and the music never too dey pay
so i gats to be strong for mother
if my baby follow kayode
omoge tell me where i go dey
so i go hustle for mummy o
for money o
for money o
money o
money o
money o
money o
money o
money o
money o
money o
money o yeah
rommyo rommyo daddy oh
money o
كلمات أغنية عشوائية
- nas - got ur self a... كلمات الأغنية
- hellogoodbye - oh, it is love (daytrotter session) كلمات الأغنية
- caitlin cary - the battle كلمات الأغنية
- t.i. - you ain't hard كلمات الأغنية
- lil wayne - huynya كلمات الأغنية
- dons - milži كلمات الأغنية
- johanna kurkela - yksinkertaista كلمات الأغنية
- trae tha truth - a letter كلمات الأغنية
- abhikrant aka soul midwest - for the soul كلمات الأغنية
- iisa - perjantai كلمات الأغنية