
rommyo - jeopardy كلمات أغنية
she’s allergic to me
so she no give am to me
say she be loving tony
but she be running to me
anything she feeling lonely ooh
she come dey whisper rommyo
so na who get the loving
oh no no
oh my baby
baby
give me love on daily
daily
no be one kind werey
werey
wey no love you bebe
like i love you bebe mmmhm
oh my baby
baby
give me love on daily
daily
no be one kind werey
werey
wey no love you bebe
like i love you bebe
______
veronica follow me
kolopi no be polygamy
e go cast for artillery
as e be, shey na you getting my salary
kilode kilode baby na wetin
make you no keeping me waiting
no need for procrastination
come make we ease up the tension
girl if you like i go get on my knees
girl if na fight, i go fight police
girl make you bend, make you swallow my kids
if na juju, i go sacrifice
baby girl i go jeopardy
girl as long as we gum body
buh she running away from the bobo
i too dey play with dem odo
ahhhh
ahhhh
she’s allergic to me
so she no give am to me
say she be loving tony
but she be running to me
anything she feeling lonely
she starting to call me on my cell oh
i come dey ask her why na bello
oh my baby
baby
give me love on daily
daily
no be one kind werey
werey
wey no love you bebe
like i love you bebe mmmhm
oh my baby
baby
give me love on daily
daily
no be one kind werey
werey
no be one kind werey
wey no love you oh no
rommyo rommyo
كلمات أغنية عشوائية
- cyber shamans - absolut is a vibration (35d20m54sn 42d44m43se) كلمات أغنية
- matthew ryan - avalanche of stars كلمات أغنية
- this void inside - circle of blood كلمات أغنية
- the piano has been drinking - rään rään rään كلمات أغنية
- даня комаров (danya komarov) - j'adore كلمات أغنية
- snowtown - roses كلمات أغنية
- the whiffs - shakin all over كلمات أغنية
- r-mean - we are still here كلمات أغنية
- trill tozla - wi-fi كلمات أغنية
- laura carbone - nightride كلمات أغنية