kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

rommyo - dey play lyrics

Loading...

verse 1:
me i no dey make mouth
me i no dey boast
you see that kele wey i take out
wey i like to post
she be the finest mamacita
pretty senorita
my s_xy margarita
na she be anita

hook:
you fine reach my bébe o (dey play)
wan be my bébe o (dey play)
you no even totori me
you wan make i dey
oga shey you wan be my dede o (dey play)
wan thief my bebe o (dеy play)

chorus:
i no need to talk too much cos i know say the baby wey i getti shе be fire o (fire fire fire o)
make a man retire o (tire tire tire o)
baby wey i getti she be fire o (fire fire fire o)
she gon wire you with wire o (wire wire wire o)

verse 2:
i get money surplus o
i no be minus o
you dey doubt like thomas
which one concern us o
as i dey with abigail
i no dey worry worry
wetin them go talk for my back oh no

anita say she fine die
make she calm down
amaka shey you fine die
make you calm down
ifunanya shey you be like barbie o
make you calm down
cos you never see my baby o
i know you go dey think say

hook:
you fine reach my bébe o (dey play)
wan be my bébe o (dey play)
you no even totori me
you wan make i dey
oga shey you wan be my dede o (dey play)
wan thief my bebe o (dey play)

chorus:
i no need to talk too much cos i know say the baby wey i getti she be fire o (fire fire fire o)
make a man retire o (tire tire tire o)
baby wey i getti she be fire o (fire fire fire o)
she gon wire you with wire o (wire wire wire o)
outro:
i no go too sabi (dey play)
you pass me get money (dey play)
you don’t know my aza o
so what you said is funny
and you no too feel the boy oh (dey play)
you no enjoy oh (dey play)
rommyo daddy oh

………
ohhhhh
rommyo rommyo daddy o
dey for you

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...