
riflex - best life كلمات أغنية
hook:
make you no di try me i no di play
me and them other guys we are not the same
she de want burst my mind but if no be say
i dey for my grind with no delay
verse:
she no want 30 billion
coz i no get 30 billion
sweet love belle full abeg give me some
plenty girls but i swear na you be the one
let’s ride let’s ride i got take you go lagos
best side get my best side when they see we they di hate us
chaley me i dey for my hustle
jesu, yeah you know i love the gospel
bad belle people want bring trouble
i go come see ya fada and ya uncle
don’t gotta chase dreams i design it
these days success don di find me
love my melodies love my energy
say she feeling me but jesus is enough i decided
verse:
my babe like figure 8
see the way all the guys just di gage
she di sweet p-ss even cake
older men just di shine their face
abeg tell them make them act their age
abeg me i just di act my wage
i go be the mic you go be stage
if na rhyme book i go flip the page
i no care wati people get for tok
i no care wait wen they get for do
still i’m gonna stick to my girl like glue
and i really only care bout what we do
don’t gotta chase dreams i design it
these days success don di find me
love my melodies love my energy
say she feeling me but jesus is enough!
كلمات أغنية عشوائية
- paul hindemith - la belle dame sans merci كلمات أغنية
- roger quilter - to althea, from prison كلمات أغنية
- 7day$ - mall 2 da trap كلمات أغنية
- distroke - yes i did كلمات أغنية
- grup vitamin - maganda كلمات أغنية
- lil sleepyy - obamas mom كلمات أغنية
- 嵐 (arashi) - crazy groundの王様 (crazy ground no ohsama) كلمات أغنية
- chris brown - loyal (tedsmooth remix) كلمات أغنية
- the anchoress - show your face كلمات أغنية
- casa worship - sopra كلمات أغنية