ricky fire - my area lyrics
sometimes
i don’t wanna hang out with the geng
cos out of 5 one is definitely a snake
its ironic the way these n_ggas they bend
when i need some help
sometimes i know
i’m super surrounded with fake loving
with people way like to fake talk
so i take drugs not to indulge
i remember one time o
when i i go dey sleep ansd cry o
i no get this and that o
bad belle see me them dey laugh o
i remembеr that time o
when when mum c dеy hustle and grind o
i no send na to chop and sh_te oo
but my country don turn me to psyco
leave me alone let me puff my cigar
sarz just light my n_gga for my area
make me say guantanamela
leave me alone let me puff my cigar
popo just light my n_gga
for where we dey sit down
leave me alone
i’m in my zone
pass me the smoke
we no dey joke again
leave me alone
i’m in my zone
pass me the smoke
we no dey joke again
omo this country wey we deyso .. to talk na fk boy
everybody dey sad give us … give us sk boy
my paddy wey dem shoot.. na for him birthday month
i’m just a younging.. no dey point me gun
i see all of the hate and the envy join
you don’t want me to go up so you hold me down
you laught at my face but my back you frown
and the funniest thing is i love you die
burnt my liver
f_ck my shima
and her side n_gga
guantanamela
leave me alone let me puff my cigar
sarz just light my n_gga for my area
make me say guantanamela
leave me alone let me puff my cigar
popo just light my n_gga
for where we dey sit down
كلمات أغنية عشوائية
- georgia - live like we're dancing (part ii) lyrics
- demoncandy - sfigato lyrics
- supergrass - rush hour soul (new york acoustic version) lyrics
- lovers tongue - purification rites lyrics
- jam project - transformers evo. lyrics
- lija kramer - princess lyrics
- stra3lt! - помню (remember) lyrics
- itz & la.rock (adelfos) - toxic lyrics
- sky girls (스카이걸스) - because of you (너때문에) lyrics
- azzakari - цветочек боли (the flower of pain) lyrics