kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

rickjay - money vibe كلمات الأغنية

Loading...

uhh uhn

(bosskid)

rickjay baibe

uhn yeh frosh it ah
ye ye ye ye

(bosskid on the beat)

rickjay:
i gat my mind on it ye
(owo ni koko)
i gat my body on it ye
(owo ni koko)

hmm ye hmm ye ye ye ye

t_frosh:
ye owo ni koko
i be doing all this sh__ everybody dem be know know
dem be know say tfrosh yo yo
every girls here ye dem call me here daddy yo yo

when i dropy my sh__ dem know say tfrosh everytime ye mo ma lowo
my body and my soul on it
who gats to pray for me mummy
all the gals dem call me honey
ye ye as i getti money

i’ll be ruling here with dollars
i’ll be spending all my sh__
i’ll be going club here all night
i’ll be carry in all my b______
uhh in my lamborghini and my louis v

rickjay:
i gat my mind on it ye
(owo ni koko)
i gat my body on it ye
(owo ni koko)

hmm ye hmm ye ye ye ye

rickjay:
owo ni koko
omo mehn mo ma lo wo
uhn ama jo lo wo
lo la oluwa ama lo wo

iwa ju iwa ju lo pa mi lo
ko le pada sehin mo
igi gogoro ma jun mi lo ju
ato ke laa n ti wo oo

ori lo je kama bo
ka fi orisa si lee o
ori mi gbe mi de bi re
amin ooo

lo la oluwa lo la oluwa (mo ma do ke yen)²
tfrosh eh ama do ke yen

rickjay:
i gat my mind on it ye
(owo ni koko)
i gat my body on it ye
(owo ni koko)

hmm ye hmm ye ye ye ye

(bosskid on the beat)

end!!

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغاني الشهيرة

Loading...