
richie benson - on my own lyrics
on my own lyrics
[intro: popcaan]
mi a gi man strength
wen mi faward and seh yow (unruly camp)
[verse 1]
i go dey speak wetin dey my mind
i go dey teach a man wey dey grind (mm hmm)
mamacita wan dey my side
stupid motherf_ckers can’t be my guys
me i no dey link up, na benzo time
me i no get time to dey play one, two
me i no get time for your kodeyi
do re mi, fa so la ti
this one na the jam wey dey hold party
[bridge]
every time i keep them on they toes
dem go dey ginger, dey ginger the story dey go (oh oh)
wonder what they bothering me for (for?)
i go dey do, go dey do, go dey do my own
[hook]
e get as you go vex me
come get as you go stress me
wey me i go dey do on my own
do my own (dey do)
dey do my own
e get as you go vex me
come get as you go stress me
wey me i go dey do on my own
do my own (eh nah nah)
dey do my own (oh yah yah huh)
[verse 2]
shot caller
i’m a young baller
n_ggas go hate o
dem are long talker
if you dey hate, suck another condom
oh nowadays my money dey quantum
yes you know, they can’t let you go
if, your money dey come as you show
one million just for a show
i’m bigger than one year ago now
[bridge]
every time i keep them on they toes
dem go dey ginger, dey ginger the story dey go (oh oh)
wonder what they bothering me for (for?)
i go dey do, go dey do, go dey do my own
[hook]
e get as you go vex me
come get as you go stress me
wey me i go dey do on my own
do my own
dey do my own
e get as you go vex me
come get as you go stress me
wey me i go dey do on my own
do my own (dey do)
dey do my own
e get as you go vex me
come get as you go stress me
wey me i go dey do on my own
do my own
dey do my own
e get as you go vex me
come get as you go stress me
wey me i go dey do on my own
do my own
dey do my own
كلمات أغنية عشوائية
- brooks dunn - if you see him / if you see her lyrics
- the scene aesthetic - this is a suitable valedictory lyrics
- johnny cash - danny boy lyrics
- the sounds - song with a mission lyrics
- ben harper - the way you found me lyrics
- matisyahu - dispatch the troops lyrics
- mila j - complete lyrics
- atmosphere - get fly (what if jesus forgot to put you on the guestlist?) lyrics
- kutless - push me away lyrics
- the pipettes - because it's not love (but it's still a feeling) lyrics