reynolds thegentleman - bolanle كلمات الأغنية
reynolds:
somtin dey tell me say make i marry you
make you my wife, stay forever close to you
e b like say you be ma soulmate
cuz the way you do
way you do
way you do me
pre_hook:
awulaa o ha mi minhyɛ… oh yeah
ma me nfrɛ wo ɔdɔyewu eh? ɔdɔyewu eh
chorus:
i’m loving on you bolanle
cuz i’ve fallen for you bolanle
no be one, no be two
baby i get plenty love for you
baby i get plenty love for you
reynolds:
if it’s loving that you want, girl i get am plenty
if it’s loving that you need, girl i get am plenty
so baby hold ma hand
i’m your man
lemme show you real loving
cuz you deserve a man
who holds your hand
and shows the world you’re worth loving
pre_hook:
awulaa o ha mi minhyɛ… oh yeah
ma me nfrɛ wo ɔdɔyewu eh? ɔdɔyewu eh
chorus:
i’m loving on you bolanle
cuz i’ve fallen for you bolanle
no be one, no be two
baby i get plenty love for you
baby i get plenty love for you
gidochi:
your beautiful face, your shape and waist
dey make i dey craze
i no dey fit walk, you make i dey fall
in every way
i promise you that i’ll never do anything to hurt you
you mean so much and more to me
my world revolves around you
i’m falling for you my bolanle
enyɛ wo anka
meni ma fee
mi sumɔɔ bo waa anokwale…anokwale
pre_hook:
awulaa o ha mi minhyɛ… oh yeah
ma me nfrɛ wo ɔdɔyewu eh? ɔdɔyewu eh
chorus:
i’m loving on you bolanle
cuz i’ve fallen for you bolanle
no be one, no be two
baby i get plenty love for you
baby i get plenty love for you
كلمات أغنية عشوائية
- makeoutcy - notions كلمات الأغنية
- juice wrld - paranoid (remix) كلمات الأغنية
- glenmark eriksson strömstedt - inga kvinnor kvar كلمات الأغنية
- lil uzi vert - nakamura كلمات الأغنية
- daniel di angelo - tap out كلمات الأغنية
- vitor e luan - meio mundo de coração (part. henrique e juliano) كلمات الأغنية
- trueshipa - everything but the truth (всё, кроме правды) كلمات الأغنية
- fka rayne - shut up كلمات الأغنية
- kalliban - dark dreams كلمات الأغنية
- hailey benedict - strike 4 كلمات الأغنية