remmique - when? كلمات الأغنية
ehhhh!!! ‘big big big h’ hmmm yeah! yeah! yeah! yeah! yeah!! yeah!! eh!!! abi e gbonii?
see they call me remmique’ wytte!
eh! when hustle no pure shey u call on me?
eh! badman goal, they wanna ball on me
eh! you call it a short, money long for me
iyeh! iyeh!! shalewa gboyunwa, she want to born for me
eh i say when i dey pray for alubarika, then u dey pray for many car
i say, london down to america, my vibes on top so authentical
when i dey pray for alubarika, when u dey pray for many car
i say, london down to america, my vibes on top so authentical “iyeh iyeh”
verse 1:
tobarimi koya confirm
dem dey ask all my n-ggas on the street where i come from
hear my flows kole confirm
energetic energy on d stage we dey perform
on the street dem dey ginger me
i dey come with full force u no fit hinder me
i dey pray for bigger me
i dey pray for my n-gg?s make all of us no go low
see the thing wey i cause now
to dey rap to dey sing see na me carry first now
bring your head make i burst am
i dey elevate up na oluwa dey plus am
originality! originality!!
we go dey gbenusi now dey come dey gbenusi
we siping hennessy we siping hennessy
we be them fantasy na we dey fatasi
we be, originality! originality!!
we go dey gbenusi now dey come dey gbenusi
we siping hennessy we siping hennessy
we be them fantasy na we dey fatasi
eh! when hustle no pure shey u call on me?
eh! badman goal, they wanna ball on me
eh! you call it a short, money long for me
iyeh! iyeh!! shalewa gboyunwa, she want to born for me
eh i say when i dey pray for alubarika
then u dey pray for many car
i say, london down to america
my vibes on top so authentical
when i dey pray for alubarika
when u dey pray for many car
i say, london down to america
my vibes on top so authentical “iyeh iyeh”
verse ii
everyone say everyone say they want to hear my story (ehhhhh!!hear my stooryyy)
nibo longbe, nibo longbe dey want to tap my glory (ehhh!tap my glory)
as i dey drop my vibes na confirm (confirm)
dey want to low d boy, i confirm (confirm)
mogbonpe wonti pejo
see my blessings don ready see oluwa tishe joor
wonfe modi abajo
oluwa oshey too jeo fimi daajor
ejeni konma sh-gidi eh!
motalenu bi tanfiri eh!
i be badman from lasgidi
at the same time. i be omogidi
see, ejeni konma sh-gidi eh!
motalenu bi tanfiri eh!
i be badman from lasgidi
at the same time. i be omogidi
at ah the same time. i be omogidi (abiegbonii?)
you call it a short, money long for me
iyeh! iyeh!!
wytte!
when i dey pray for alubarika
then u dey pray for many car
i say, london down to america
my vibes on top so authentical
when i dey pray for alubarika
when u dey pray for many car
i say, london down to america
my vibes on top so authentical “iyeh iyeh”
see dey call me remmique
from the westside
كلمات أغنية عشوائية
- b b king - what happened كلمات الأغنية
- david bowie - dancing in the streets كلمات الأغنية
- james brown - intro كلمات الأغنية
- rundgren - i saw the light كلمات الأغنية
- nina sky feat jabba - move ya body كلمات الأغنية
- ella fitzgerald - let it snow! كلمات الأغنية
- billy myers - kiss the rain كلمات الأغنية
- glassjaw - hurting and shoving (she should have let me sleep) كلمات الأغنية
- bedlam - magic carpet ride كلمات الأغنية
- big gay al - i'm super كلمات الأغنية