remmique - adura lyrics
adura lyrics
ogbeni remmique que yeah!
ayaa ya ya ya
hii ya ya ya!
bismillah!
timba tin ni
je kin ma ni si
i believe in my god, my phone and my pc
good health is underated, je kinma misi
(hmmm je kinma misi yoo)
make dem share the gospel
for their post and their bc
i no do maths i dey calculate
make dem cum fast ej_cul_te
i no dey cause violation
even mansion dey start from foundation
i no do maths i dey calculate
make dem come fast ej_cul_te
i no dey cause violation
e go clear for their face like foundation
baba sheee do am for me
(do am for me eh!)
to dey praise your name everyday
i go do am for real o
jowo tete seeee, ko seee yori
(aya ya yii)
make dem call am ritual dis year awon alakori eh
(aii aya ya)
it’s been long time i’m coming
i’ve been moving slow but surely i’m coming
even in the rain it’s sunny
no rush, no wait, keep the fire burning
even life is a journey
but hold your tfare make e no go funny
ever doing like a dummy
but shooting for the star
cos won bi momi
hmm!
baba seee kose pari
no be where i dey last year this year baba kose pari eh
jowo tete seee kose yori
make my mama chop life, get jet baba do am for real o
bang! bang !! bang!!!
mike festus!
كلمات أغنية عشوائية
- ewelina flinta feat. lukasz zagrobelny - nie klam, ze mnie kochasz lyrics
- sikander kahlon - 2017 flow lyrics
- tout simplement noir - j'suis f lyrics
- sagopa kajmer - intromantizma lyrics
- robyn adele anderson - blue skies lyrics
- toni der assi - getohit (balkan version) lyrics
- jaydén debonair - gang signs lyrics
- gamaliel audrey cantika - parampampam lyrics
- morgan heritage - love is flowing lyrics
- sikander kahlon - jee lyrics