
reminisce - jogodo كلمات أغنية
e get many many things i wan yarn
wan talk
many many things i wan see
many many things i wan do
e get many many things i wan yarn, but i don peme
e get many many things i wan do, but i don jogodo
e get may many gurls i wan nack, but i don maya
e get many many thrash i wan talk but i don prefer
pkeff pkeff pkeff pkeff
no more cunny cunny
let me talk my sh_t
no more cunny cunny
let me talk my sh_t
no more cunny cunny
let me talk my sh_t
no more cunny cunny
let me talk my sh_t
e get many many things i wan yarn
but my shayo na one cup
e get many bullsh_t i wan ctop but joking koko
soro hip_hop, oro distract mi
ko je kin le concentrate o n gas mi
se koi sun yin bayi pelu bese n starve yi
ojo wo lo gerun to wa labe face cap yi?
rapper to fe lamba ti o mo se ton para
si rapper to mo lamba tori on wo ankara
reminisce no be rapper tori pe on wo agbada
but iwo n fi ese lasan rin kiri gbagada
awon omon wa benz & bentley ton wo buba
but iwo n form keeping it real, lo ninu uber
to ba fe gba verse wa ma dm wa ma juba
the inconvenient truth is opolo na tuber
e get many many things i wan yarn, but i don peme
e get many many things i wan do, but i don jogodo
e get may many gurls wan nack, but i don maya
e get many many thrash i wan talk but i don prefer
pkeff pkeff pkeff pkeff
no more cunny cunny
let me talk my sh_t
no more cunny cunny
let me talk my sh_t
no more cunny cunny
let me talk my sh_t
no more cunny cunny
let me talk my sh_t
e get many many things i wan yarn
but my shayo na one cup
e get many bullsh_t i wan stop but omo ele yio wo top
on distract mi, ko je kin le concentrate o n mark mi
tin ba pada gba fun se ko no fi starve mi
se o de mama fi enu e si ori face cap mi
slay mama o like furoeo lo adjust e
o se ikun o se bust e
but ti yetunde si duste
abi eraye laduru gbogbo owo to cost e
inside naija wey man of god dey nenepo
politicians e seku die nu owo ti e ko
e shi ma pin fun wa bii later ti abacha
savings la she sinyin lowo, kon se kara kata
i don manya i don manya manya ewu
i don manya manya ewu
manya manya manya ewu
manya manya manya ewu
off key ni gbogbo e
كلمات أغنية عشوائية
- drippin so pretty - yesterday كلمات أغنية
- sacastic sounds, rxseboy - disappointment كلمات أغنية
- lodwick wicky - bring it back كلمات أغنية
- kangziwon - have you ever كلمات أغنية
- nanookidd - lose her/ the walking dead كلمات أغنية
- hbe akira - alone كلمات أغنية
- sunshine christo - kill your heroes كلمات أغنية
- black pegasus - night of the purge كلمات أغنية
- camp cope - love like you do كلمات أغنية
- mbt - dalech ot zakona/жаден كلمات أغنية