kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

remdee – shooga كلمات اغاني

Loading...

intro:
ah!
remdee baby oh
(freestyle pon dis)
famous boi leyi o

interlude:
girl you are my african queen, the girl of my dreams
(it’s a bang bang)
you take me where i’ve never been
you make my heart go ting-a-ling-a-ling, oh ahh
(shane tunez)

chorus:
make u gimme your love oo
love sweeter dan shooga
i want to feel that your touch oo
ghanaian gyal abena

make u gimme ur love oo
love sweeter dan shooga
make i be ur bobo eh
ghanaian gyal abena

hook:
i go l!ck you like a shooga ee o
(like a shooga ee)
anywhere you dey i say me go dey oo baby o
(like onibude oo)
x2

verse:
make u tell me tell me tell me baby what you like o
addicted to d things you do
s-xy momma me i no dey lie o
u don reset nd restructure me brain
u get my mumu b-tton
no be small thing
no be small thing oo ehnehn ah!
i just want to be ur man
make i cherish u till the end’ time
small girls wey want big god walahitali dem no fit earn my time
abeegi no disappoint me
like my ex wey be amaka
(amaka disappoint! amaka disappoint!)
one face without make up oo
2face when she dey on peruvian (uzi o)

bridge:
no be small thing oo (iyeneke confusion)
no be small thing oo ( nyomkem disappointment)
x2

hook
i go l!ck u like a shooga ee
(like a shooga ee)
anywhere u dey i say me go dey oo baby
(like onibude oo)

chorus;
make u gimme your love oo
love sweeter dan shooga
i want to feel dat your touch oo
ghanaian gyal abena

make u gimme ur love oo
love sweeter dan shuga
make i be ur bobo eh
ghanaian gyal abena

outro:
i fit to die for your love oh eh
make i craze for your love
make i mad for your love oh oh yeh yeehh

biya

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...