
remdee - jeje كلمات أغنية
intro:
chorus:
oga shey jeje
aye ole to yen
moni ko se jeje
oo ya ya ya ehnehn
x2
verse:
u don get money
u kon dey do anyhow (how)
u dey stay for lekki
u kon add shoulder pad
shey na becos million naira
u kon dey use me dey yanga
shey na because of range rover
u kon dey use me dey kpa
yeh!
bridge:
remember o remember yeh yeh
what goes around comes around
x2
chorus:
oga shey jeje
aye ole to yen
moni ko se jeje
x2
verse:
cos you get money today
i fit to get p-ss you tomorrow
cos i dey naija today
i fit to go yonda tomorrow
no do no do no do gra gra for me yaa
u be hawt n-ggar
u won kon dey do fala fala for me yaaa
bridge:
remember o remember yeh yeh
what goes around comes around
x2
chorus:
oga shey jeje
aye ole to yen
moni ko se jeje
x2
(adlib)
shane tunez
famous boi leyi o
كلمات أغنية عشوائية
- madeyahosang - rap كلمات أغنية
- n3fs - enemy كلمات أغنية
- katharina boger - be my baby كلمات أغنية
- emma moore - good girl كلمات أغنية
- mc esmaga ratas - agricultor da striit pt.2 كلمات أغنية
- sasha butterfly - john riley كلمات أغنية
- mark the beast - covered in roses كلمات أغنية
- ngks - sem love nunca كلمات أغنية
- carla blondie - é sexta-feira كلمات أغنية
- sc papi - freestyle therpay كلمات أغنية