
rema - villian lyrics
[intro]
p
[verse 1]
shanawole, saint_tropez, omo, mi o clean sh0m_
e no get any facility wey i enter, wey dem no dey tell me domo
i dey give una reminder, hit you like sniper, say e mi ni commodore
i no dey ‘gree for anybody, even my mama tell me say i too para gon
i no dey send anybody, say make una know say e better, make you k!ll me
elumelu, tell me where i go put my money make e double unfailingly
pеpper body, make n0body try test my patiеnce, ogbona feli feli
please don’t be mad at the fact that your baby na my baby, don’t take it personally
[chorus]
ikebe super, ah, oya, shake am
fine, fine girls like tiwa
oya, shake ikebe, make i rabba
nay, nay, pass me my ganja
we dey hotbox, bentley bentayga
dressed all balenciaga
my money big like tipper
’til thy kingdom come, i go dey para
once superhero, now the villain
ikebe super, ah, oya, shake am
fine, fine girls like tiwa
oya, shake ikebe, make i rabba
nay, nay, pass me my ganja
we dey hotbox, bentley bentayga
dressed all balenciaga
my money big like tipper
’til thy kingdom come, i go dey para
once superhero, now the villain
[verse 2]
i dey hustle since people dey laugh me
the way i dey run my things, i do it differently, now dem dey copy me
london girls like me, paris girls like me, i fresh like botti
can’t you see, can’t you see doings, can’t you see doings?
i no rigmarole, i dey on chillo
i no too dey show, i dey on the low
i dey montoro, kele for my boat
oshey, jack sparrow
my mind is steady on the dough
all the girls dem feeling my parole
feeling my parole (feeling my parole)
[chorus]
ikebe super, ah, oya, shake am
fine, fine girls like tiwa
oya, shake ikebe, make i rabba
nay, nay, pass me my ganja
we dey hotbox, bentley bentayga
dressed all balenciaga
my money big like tipper
’til thy kingdom come, i go dey para
once superhero, now the villain
ikebe super, ah, oya, shake am
fine, fine girls like tiwa
oya, shake ikebe, make i rabba
nay, nay, pass me my ganja
we dey hotbox, bentley bentayga
dressed all balenciaga
my money big like tipper
’til thy kingdom come, i go dey para
once superhero, now the villain
[outro]
p
Random Lyrics
- godhead - wretch lyrics
- gregory douglass - no apology lyrics
- graham nash - innocent eyes lyrics
- barclay james harvest - following me lyrics
- godhead - standing lyrics
- graham nash - right between the eyes lyrics
- gregory douglass - madeline lyrics
- barclay james harvest - the great unknown lyrics
- godhead - dec. v lyrics
- graham nash - on the line lyrics