
rema - trouble maker lyrics
[intro]
o_obah
another banger
[verse 1]
how many dues wey the boy don pay?
how many insult i go take, ah?
address your sh_t like i’m jahgo
i’ve been like this straight from the get_go
i no dey take eye see loose bread
if you miss your show you know say me i go take am
up my money ’cause your promoter desperate
make una no vex, na my money be my mandate
[pre_chorus]
omo, many my country people eye red, oh
my eye red for the green, that’s yellow
some call me hybrid, and some call me hollow
keep who i really be on a low, low
day and night, all my guys dey hustle
every penny dey touch my circle
i dey pest my opps, make them restless on schedule
[chorus]
dem say i be trouble maker
i go disturb everybody
leave me, leave me, leave me, make i do my own, omo no judge me
make you sef reason
e better say they no call me n0body
i go still pass everybody even though say una use extra sheet
[verse 2]
una dey kpakorokpa, i dey kpakurokpa
you better relocate, i dey some closer
even if na red i go tackle, oh
shebi na vex you go vex?
omo werey me i no dey talk but try me first
better save your money, this game na be my best_dressed
bought my first land since i was seventeen
you know steady grinding
nothing wey you go show me wey go really surprise me
[pre_chorus]
omo, many my country people eye red, oh
my eye red for the green, that’s yellow
some call me hybrid, and some call me hollow
keep who i really be on a low, low
day and night, all my guys dey hustle
every penny dey touch my circle
omo, i dey pest my opps, make them restless on schedule
[outro]
dem say i be trouble maker
i go disturb everybody
leave me, leave me, leave me, make i do my own, omo no judge me
make you sef reason
e better say they no call me n0body
i go still pass everybody even though say una use extra sheet
dem say i be trouble maker
i go disturb everybody
leave me, leave me, leave me, make i do my own, omo no judge me
make you sef reason
e better say they no call me n0body
i go still pass everybody even though say una use extra sheet
كلمات أغنية عشوائية
- kpoint - corps à corps lyrics
- reps - park ranger lyrics
- tobi lou - lingo starr: return of the dragon lyrics
- long schlong don - mike adriano style [senshi diss] lyrics
- brismoneyy - coro lyrics
- nme - no reason lyrics
- joss camuss - blue lyrics
- ok cyphe - i want a hug lyrics
- charmaine fong 方皓玟 - life is so beautiful lyrics
- beverly moon - brother lyrics