kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

rema – runaway كلمات اغاني

Loading...

runaway lyrics
[intro]
hmm hmm hmm
hmm hmm hmm

[hook]
they know, they know, they know
they know, they know, they know
everybody know say i fit put my life on the line
for my baby my baby my baby
today today today today today today today
baby ready your luggage
people no want make we dey together
so we go run run away_way
baby run run away_way
run run away_way
run run away_way
they wan try take me away from you make i no see your fa_face
run run away_way
run run away_way
run run away_way
na you be my nut if you comot for my head girl i fit start to cra_crase
hmmm

[verse 1]
many many men don try
but na only me fit to get her for life hmm
many get money pass me die
but this my baby no dey collect all their bribe hmm
she carry me meet her mama
she carry me meet her papa
make dem gimme blessing they no wan allow why
all of her friends they dey laugh
because say she no dey follow baller
i tell her say one day i go make am
[hook]
they know, they know, they know
they know, they know, they know
everybody know say i fit put my life on the line
for my baby my baby my baby
today today today today today today today
baby ready your luggage
people no want make we dey together
so we go run run away_way
baby run run away_way
run run away_way
run run away_way
they wan try take me away from you make i no see your fa_face
run run away_way
run run away_way
run run away_way
na you be my nut if you comot for my head girl i fit start to cra_crase
hmmm

[verse 2]
your friends introduce you to so called big men
say make you leave that small boy
say i no get any future say i no dey man enough
they dey give you bad bad lecture
they go show you their gucci, their prada
they go shook you with all their designer
they go show you the way wey they run am
this love they go find way to block am
they know say they no fit find love like this
dem no fit to find love like this
i know say i meet you for street
but baby girl you no dey for the streets
will you marry me, even though e no be diamond ring
[hook]
they know, they know, they know
they know, they know, they know
everybody know say i fit put my life on the line
for my baby my baby my baby
today today today today today today today
baby ready your luggage
people no want make we dey together
so we go run run away_way
baby run run away_way
run run away_way
run run away_way
they wan try take me away from you make i no see your fa_face
run run away_way
run run away_way
run run away_way
na you be my nut if you comot for my head girl i fit start to cra_crase
hmmm

london

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...