rema - red portion كلمات الأغنية
intro :
oh_yeah, yeah_ah, ah_ah
ah_ah_ah, ah_ah
another banger
chorus :
gunshot from bum short, e ye (k!lly me, ahh)
girl, your waist put me for headlock, e ye (k!lly me, ahn)
me sef i never talk, “what’s up?”
and i don dey see what’s up
gimme yansh, make i lie down on top
e be like say you no know me sha
refrain :
baby, i need your love (i need your love, i need your love)
kirikiti_uh
verse 1:
i tell her make she bring her friends, but she bring five minus one
(she wanna_) she wanna be the main attraction
shе wanna be the only one (i rеally know she wanna)
she no wan carry create situation
wey e be say me no carry am (carry her own wahala)
(shh) i sabi this your format
my favorite chocolate, na your kitty_cat
refrain :
baby, i need your love (i need your love, i need your love)
uh, krikitiki
bridge :
yeah_uh, yeah_uh, yeah_uh, yeah_uh
you not fit talk, abi? you no fit shout, abi?
you no fit, you no fit, you_ (e shock you?)
(na she carry my wahala for her matta o)
na she carry my wahala (wahala)
she want my d, she no fit take am
tony montana
she go swallow all the bullet from my kala (kiriki)
chorus :
gunshot from bum short, yeah (k!lly me, ahh, ayy_le_le)
girl, your waist put me for headlock, yeah (ayy_le_le, le_le_le)
(k!lly me, ahh)
me sef i never talk, “what’s up?”
and i don dey see what’s up
gimme yansh, make i lie down on top
e be like say you no know me sha (every_) (pirikiti)
chorus :
gunshot from bum short, yeah (k!lly me, ahh) (ay_ful, ay_ful)
(kpa e kiti kpay kirikiti)
girl, your waist put me for headlock, yeah (k!lly me, ahh)
irikiti_ki_titi) (kpa_tu_kpa_tu_kpay_….)
me sef i never talk, “what’s up?”
and i don dey see what’s up
gimme yansh, make i lie down on top
(b_reaki_thay_musiki_shii..)
e be like say you no know me sha
refrain :
baby, i need your love (i need your love, i need your love)
every_ (pirikiti)
outro:
(ay_ful, ay_ful)
(kpa_kitiki_kpay…. e kirikiti)
kay_tay_kay)….(irikiti_kititi)
(da….da_ku_da_ku_ray_ji_ray_ji)
emey_lay_mushay_………..essebe_ji)
(ka_ti_ka_..) uh.. (b_reaki_thay_musiki_shii)
uhn..uhhh….
كلمات أغنية عشوائية
- zimmers hole - anonymous esophagus كلمات الأغنية
- z star - falling كلمات الأغنية
- son dambi - dripping tears كلمات الأغنية
- wynter gordon - lucky ones كلمات الأغنية
- zoetrope - creatures كلمات الأغنية
- chris moyles - pissed كلمات الأغنية
- zombina the skeletones - can't break a dead girl's heart كلمات الأغنية
- zion i - prophecy كلمات الأغنية
- zephyrs - paint your house كلمات الأغنية
- zain bhikha - here i am كلمات الأغنية