kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

rema – peace of mind كلمات اغاني

Loading...

[hook]
yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
(it’s kel p vibes)
yeah, yeah, yeah, ah_ah_ah, ah_ah_ah_ah

[chorus]
i’m looking for some peace of mind
i’m looking for some peace
i’m looking for some peace
i’m looking for some pеace of mind
woah, woah_oh_oh, woah, woah
blow up some trees tonight
blow up some trees
i’m looking for somе peace
i’m looking for some peace of mind
woah, woah, woah, woah, woah

[post_chorus]
n0body know, n0body know
n0body know wetin i dey face oh
n0body know, n0body know
n0body know wetin i dey face oh
n0body know oh_oh, n0body know
n0body know wetin i dey see oh
n0body know, n0body know
n0body know wetin i dey see oh
[verse 1]
hmm, so many things just dey for my mind oh
hmm, how many happiness man fit to buy oh?
hmm, everyday man need to wake up to hustle oh
hmm_mm, but we no dey certain wetin go sup tomorrow
ewe, ah_ah_ah_ah_ah
one bottle schnapp to cure my craze
one bottle schnapp to cure my craze
you no fit dey this country wey you no dey craze
gunshot no let me meditate
hypertension full the place
people dey die
police sef they go deny the case

[chorus]
i’m looking for some peace of mind
i’m looking for some peace
i’m looking for some peace
i’m looking for some peace of mind
woah, woah_oh_oh, woah, woah
blow up some trees tonight
blow up some trees
i’m looking for some peace
i’m looking for some peace of mind
woah, woah, woah, woah, woah
[verse 2]
my mama call me say, take am easy oh
i no know wetin go ease me oh
my baby call me say, she go please me oh
no be everything be s_x
and me i no dey find any pity oh
e don tey when i dey hustle oh
dey jump from shuttle to shuttle oh
oh_oh, woah, woah, wah
this pain, this pain
this pain no be only my pain
many people pain join my pain
many people pain dey run in my vein, hmm
many people don die in vain, hmm
mhmm_hm_hm_hm_hm_hm_hm

[chorus]
i’m looking for some peace of mind
i’m looking for some peace
i’m looking for some peace
i’m looking for some peace of mind
woah, woah_oh_oh, woah, woah
blow up some trees tonight
blow up some trees
i’m looking for some peace
i’m looking for some peace of mind
woah, woah, woah, woah, woah
[post_chorus]
n0body know, n0body know
n0body know wetin i dey face oh
n0body know, n0body know
n0body know wetin i dey face oh
n0body know, n0body know
n0body know wetin i dey see oh
n0body know, n0body know
n0body know wetin i dey see oh

[hook]
yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
yahweh le le, oh
yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
yahweh le le, oh
yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
yahweh le le, oh
yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...