kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

rema – beamer (bad boys) كلمات اغاني

Loading...

another banger
african girly come and hop in my beamer
you know me i really wanna take you for dinner
you know me i get money pass shina peter
for my area they dey call me godzilla
for the boy there wey dey yarn kpatakpata
if you catch am make sure say you beat am
if another n_gga wan carry my seniorita
i go chop am like say na semovita o
bad boys like you
i like bad boys like you
ooh, yeah boys like you
i like bad boys like you

finna give her all the touching
and the loving that she needing yeah
biggie baka wey dey make a bad man shout, oroma
filomena do the dutty whine for dah conga
no fit to leave you for any reason, mmh
i want to invest in your body o
i want to invest with my money o
you know say na you i go marry o
how many pikin we go born o?
this our love no go funny huh
me i no go dey play with my shawty huh
anytime i look at your body huh
girl you dey make me dey h_rny huh
mmh, mmh, mmh

shawty o your body make me go down low
wetting i go do without your love? ohh
african girly come and hop in my beamer
you know me i really wanna take you for dinner
you know me i get money pass shina peter
for my area they dey call me godzilla
for the boy there wey dey yarn kpatakpata
if you catch am make sure say you beat am
if another n_gga wan carry my seniorita
i go chop am like say na semovita o
bad boys like you
i like bad boys like you
ooh, yeah boys like you
i like bad boys like you

finna give her all the touching
and the loving that she needing yeah
biggie baka wey dey make a bad man shout, oroma
filomena do the dutty whine for dah conga
no fit to leave you for any reason
girl i go dey for you baby o
(dey for you)
girl i go craze for you baby o
(vex for you)
why i go vex for you baby o?
(fool for you)
i too mumu for you baby o

sister bumbela
your baka make me miss my fasting and prayer
omotena o ama young fella
but me i fit to spend all my racks and chedda for you o
sister bumbela
your baka make me miss my fasting and prayer
omotena o ama young fella
but me i fit to spend all my racks and chedda for you, for you

african girly come and hop in my beamer
you know me i really wanna take you for dinner
you know me i get money pass shina peter
for my area they dey call me godzilla
for the boy there wey dey yarn kpatakpata
if you catch am make sure say you beat am
if another n_gga wan carry my seniorita
i go chop am like say na semovita o
bad boys like you

i like bad boys like you
ooh, yeah boys like you
i like bad boys like you
bad boys like you
i like bad boys like you
ooh, yeah boys like you
i like bad boys like you

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...