kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

rema - azaman lyrics

Loading...

[intro]
banger
[gibberish]
haa!

[chorus]

i dey find money like say na shazam
e dey my body, para on, para on
ha_ha, ha_ha
pick up my rabba oh, remy na baba
when i see money, attack, attack (ha_ha)

[verse 1]
whether na the naira oh
ha, whether na the dollar oh
call me, i go pull up with my spider
ha, oshey, peter parker oh
remy get mental disorder
i dey spend money, i no send ledger oh (huh_huh, huh_huh)
h_i_m, i’m that n_gga
can’t see me, john cena
eh, dangote na baba
elumelu, eh, na baba
otedola, eh, na baba
bayo ogunlesi na baba
governor obaseki na baba
uku apolokpolo na baba
eh, don jazyy na baba (yeba, yeba, yeba, yeba)
many men dey wey gallant
[chorus]

i dey find money like say na shazam (yeba)
e dey my body, para on, para on (yeba, yeba)
ha_ha, ha_ha
pick up my rabba oh, remy na baba
when i see money, attack, attack (ah_ha)

[verse 2]
bust down on my wrist (hehe)
got that drip_drip, got that wet_wet
if e dey pain dem, tell dem pẹlẹ
they say money can’t buy happiness
i’m in venice, sipping my henny (hehe_hehe_hehe_hehe_he)
and when i’m bored, fly one shekens
agba, baller, otamendi
i’m not finished, you thought this is the end (hehe)
haters must too comment (hehe_hehe)
agenda must agend
internet gangster, real life, you go collect
who i dey with? your gf
and who else? her bff
no go hustle, dey talk for tl
follow me run, you tear your acl (yeba, yeba)
[chorus]

i dey find money like say na shazam (yeba)
e dey my body, para on, para on (yeba, yeba)
ha_ha, ha_ha
pick up my rabba oh, remy na baba
when i see money, attack, attack (ah_ha)

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...