![kalimah.top](https://kalimah.top/extra/logo.png)
rema & rvssian - beamer (bad boys) lyrics
[intro]
ayy, rvssian
another banger
[pre_chorus]
african girly come and hop in my beamer
you know me, i really wanna take you for dinner
you know me, i get the money pass, shina peter
for my area they dey call me godzilla
for the boy there wey dey yarn kpatakpata
if you catch am make sure, say you beat am
if another n_gga wan carry my seniorita
i go chop am like say na semovita, oh
[chorus]
bad boys like you
i like bad boys like you
ooh, yah, boys like you
i like bad boys like you
[post_chorus]
finna give her all the touching and the loving that she needing, yah
biggie baka wey dey make a bad man shout oroma!
filomena do the dirty wine for dah conga
no fit to leave you for any reason
[verse 1]
mmm
i want to invest in your body, oh
i want to invest with my money, oh
you know say na you i go marry, oh
how many pikin we go born? oh
this our love no go funny, huh
me i no go dey play with my shawty, huh
anytime i look at your body, huh
girl you dey make me dey h_rny, huh
mmm, mmm, mmm
shawty o your body make me go down low
wetting i go do without your love, ooh
[pre_chorus]
african girly come and hop in my beamer
you know me, i really wanna take you for dinner
you know me, i get the money pass, shina peter
for my area they dey call me godzilla
for the boy there wey dey yarn kpatakpata
if you catch am make sure, say you beat am
if another n_gga wan carry my seniorita
i go chop am like say na semovita, oh
[chorus]
bad boys like you
i like bad boys like you
ooh, yah, boys like you
i like bad boys like you
[post_chorus]
finna give her all the touching and the loving that she needing, yah
biggie baka wey dey make a bad man shout oroma!
filomena do the dirty wine for dah conga
no fit to leave you for any reason
[bridge]
girl i go dey for you
girl i go dey for you baby
dey for you
girl i go craze for you baby
vex for you
why i go vex for you baby?
fool for you
i too mumu for you baby
[verse 2]
sister bumbela, your baka make me miss my fasting and prayer
omotena o ama young fella
but me i fit to spend all my racks and chedah for you
sister bumbela your baka make me miss my fasting and prayer
omotena o ama young fella
but me i fit to spend all my racks and chedah for you, for you
[pre_chorus]
african girly come and hop in my beamer
you know me, i really wanna take you for dinner
you know me, i get the money pass, shina peter
for my area they dey call me godzilla
for the boy there wey dey yarn kpatakpata
if you catch am make sure, say you beat am
if another n_gga wan carry my seniorita
i go chop am like say na semovita, oh
[chorus]
bad boys like you
i like bad boys like you
ooh, yah, boys like you
i like bad boys like you
bad boys like you
i like bad boys like you
ooh, yah, boys like you
i like bad boys like you
كلمات أغنية عشوائية
- surf gvng - back lyrics
- 吉川友 (you kikkawa) - 17才 (17 years old) lyrics
- fujiiro - ciemność lyrics
- hxb - ta oss dit lyrics
- lil apple pie - sprite scamberry pt 2 lyrics
- ghoulshorizon - winter lyrics
- noidearafi - text me lyrics
- mod flanders conspiracy - spatulizing lil' mooky's ostrich eggs lyrics
- 吉川友 (you kikkawa) - こんな愛しちゃ (a love like this) lyrics
- hey cowboy! - cherry jerry citrus lyrics