reeskyleo - dem no know كلمات الأغنية
hmm hmm hmm hmm
yeh
jam the merciful
dem no know
dem no know
but they wanna know
but they, but they, but they wanna know
very soon i go show(show)
say the small boy is gonna blow
dem no know
hmm dem no know
but they wanna know
but they wanna know
very soon i go show
yeh say the small boy
as e dey be for the street n0body knows(n0body knows)
but on a low me i dey do my things dey go o oo (dey do my things dey go)
yeh
gradually me i dey grow grow
my plan is to shutdown many many shows
tan banlo konma ninsho o
my god is at work
not on a slow_mo
yeh
kole yewon
the way me i dey take
wey i dey survive as omo ogbon
koma yewon
me i just keep hustlе
i just keep on grinding
bad energy keep distancing
as omo ogbon i’m still standing
bad enеrgy keep distancing
as omo ogbon i’m still standing
dem no know
dem no know
but they wanna know
but they,but they, but they wanna know
very soon i go show(show)
say the small boy is gonna blow
dem no know
hmm dem no know
but they wanna know
but they wanna know
very soon i go show
kole yewon
the way me i dey take
wey i dey survive as omo ogbon
koma yewon
me i just keep hustle
كلمات أغنية عشوائية
- division of laura lee - hollow pricks كلمات الأغنية
- rachelle ann go - strange are the ways of love كلمات الأغنية
- lapzul - starting riots كلمات الأغنية
- nero 42 - billets كلمات الأغنية
- katerina stikoudi - μου ανήκεις (mou anikis) كلمات الأغنية
- blood orange - gold teeth كلمات الأغنية
- grls (russia) - вирулю (virulu) كلمات الأغنية
- mika singh & dhvani bhanushali - mukhda vekh ke كلمات الأغنية
- 100 blaze - untitled كلمات الأغنية
- dinor rdt - massa كلمات الأغنية