reeplay - show must go on كلمات الأغنية
[intro]
reeplay
i’m up like a vampire
[pre_chorus]
i no go lie, many things e dey my mind
in the middle of the night, i’m up like a vampire
many men no see today
many men no get place to stay
no roof over their head
my bro, i’m not tired
[chorus]
the show must go, go, go, go, go, go on
the road is so, so, so, so, so, so long
the goal is to go, go, go, go, go, go on
regardless of anything wey xup (hey), the show must go, go, go, go, go, go on (hey)
[verse]
i dey go (gidi), cash’n’out fill me in for a show
na man you be (man), that’s real n_gga shii, just so you know (real)
blessings on blessings (bless), that’s all i wish for all my folks (all my folks)
my circle is small (small), snake no fit hide for where men dey kpo (at all)
naso e dey go but i still dey keep my matchete close (eehn)
just incase you go need tribal mark on top your face (on top your face)
decorate am (yes), that’s what you get for being a snake (sss)
no days off (none), e sure for me bro no be mistake (aswear)
so many people (choke) dey for my messages begging for money (abeg)
i no dey reply (at all), me sef i broke i’m looking for money (i’m broke)
the thing no dey funny (ehn), how i wan take explain say i no get? (how?)
because say i fresh? (fresh) thank god for people wey dey dash me shirt (thank god)
believe in yourself (ehn), i no fit let my fellow man see me finish
i nor dey send (at all), baba i don pass my transaction limit
i’m still so hot and chilly, call replay i promise i’ll come and k!ll it
shalewa keep your feelings, anything wey concern you must come with billing
[pre_chorus]
i no go lie, many things e dey my mind
in the middle of the night, i’m up like a vampire
many men no see today
many men no get place to stay
no roof over their head
my bro, i’m not tired
[chorus]
the show must go, go, go, go, go, go on
the road is so, so, so, so, so, so long
the goal is to go, go, go, go, go, go on
regardless of anything wey xup, the show must go, go, go, go, go, go on
كلمات أغنية عشوائية
- temnaya_gamma - after midnight كلمات الأغنية
- chris bey - heartmore كلمات الأغنية
- kidz bop kids - when it's over كلمات الأغنية
- waïv (fra) - c'est bon كلمات الأغنية
- west wind - hollywood كلمات الأغنية
- tom calde - ella no كلمات الأغنية
- roki - zviriko كلمات الأغنية
- noct!s - excalibur كلمات الأغنية
- the dawdler - crocodile كلمات الأغنية
- deddy (ita) - cenere كلمات الأغنية