
reekado banks - corner كلمات أغنية
eh eh oya reekado noni
eh eh oya baby fresh pon the beat oh
eh eh eh eh eh eh
mavin yeh…
eh… ose wey you dance dey make me craze
want to take you to my place
i want to give you my way
aha ah mogbe
baby waje ka lo le
no dey carry shoulder up
dey be like sey you no dey take
baby no dey do like angeli
like you never do pass your mummy
like you never umm the boys wey dey your area gbesun momi sharperly
come to daddy
daddy want to play with your body
oya come to daddy with your friends wey dey area
deal with you personally
meet me for corner oya pass it to me like okocha
meet me for corner oya pass it to me like okocha
eh eh, eh eh oya reekado nnoni
meet me for corner oya pass it to me like okocha
sweet porey
big big porey
on a very large pore
omo ge wa je ka mo re
ah umm for me
dance the dancy for me
oya do the do omoge i no dey fumble
baby no dey do like angeli
like you never do pass your mummy
like you never umm the boys wey dey your area gbesun momi sharperly
come to daddy
daddy want to play with your body
oya come to daddy with your friends wey dey area
deal with you personally
meet me for corner oya pass it to me like okocha
meet me for corner oya pass it to me like okocha
baby no dey do like angeli
like you never do pass your mummy
like you never umm the boys wey dey your area gbesun momi sharperly
come to daddy
daddy want to play with your body
oya come to daddy with your friends wey dey area
deal with you personally
meet me for corner oya pass it to me like okocha
meet me for corner oya pass it to me like okocha
meet me for corner oya pass it to me like okocha
كلمات أغنية عشوائية
- mary j. blige - i choose you كلمات أغنية
- khatumu - not what professionals do كلمات أغنية
- hiku (hikuxd) - уже занято^0^ (already taken) كلمات أغنية
- the kickback (indie rock) - rewrite man كلمات أغنية
- rodeo (fin) - sanotaanko kaikki suoraan كلمات أغنية
- zorica paravinić stela - za tobom plače i kišni dan كلمات أغنية
- louchie lou & michie one - shout كلمات أغنية
- bg404 - i must apologize كلمات أغنية
- american retard - clown of homecoming كلمات أغنية
- merdi - m.e.r.d.i كلمات أغنية