![kalimah.top](https://kalimah.top/extra/logo.png)
re: (la) - supertsar كلمات الأغنية
intro
shawty never tell me rewind
but she start to dey form for me
verse 1
shawty never tell me rewind that
everytime she want me to climb that
then all of a sudden she start to dey form for me
omo i sabi say
sabi say
baby this our love is reclining
i thought that this girl was divinely made for me
hmmmn all for nothing
you… change your mind
press my b_tton
and break my heart
you know you be the reason wey i cancel all these parole
is all becausе of you wey i abandon all these parolе
girls it’s cos i love and i respect ya
so why you no wan follow me go
shey na cos i dey smoke igbo o
shey na cos this girl still ping me
shey na cos we lash for the first time
only gods time is the best time
i gave it all to you, that’s my first time
i no dey beg woman pass three time
girl i’m begging for the last time
cos my baby no time to check timeeee
chorus
alhamdulilah
i swear to jah
i’m just tryna be a superstar
whine to the top and down to the floor (4x)
verse 2
i am chilled ass boss
fresh on the block
always in a rush cos i want that box
and that bag too
steady giving fire man dey para like peru
turned that scar to a black tattoo
cos wetin man go do
man must groove
i feel better when i get so high
this suffer head, girl it is not my life
hustle everyday tryna make a life
hustle everyday tryna make a life
hustle everyday tryna make a life
girl i wanna be a superstar (you know)
كلمات أغنية عشوائية
- billy joel - top 8 brain-challenging games at madboyhub كلمات الأغنية
- docta zay - gang shit كلمات الأغنية
- jaffa - последний вальс (last waltz) كلمات الأغنية
- ric zeal - rock your body ( ryb) كلمات الأغنية
- albino - bogati nek plaču كلمات الأغنية
- 13ell - go ahead كلمات الأغنية
- kamaitachi - o psicopata كلمات الأغنية
- thee more shallows - drinking tang كلمات الأغنية
- pretty dij - no pain كلمات الأغنية
- mazoo - les choix (intld) كلمات الأغنية