
rayson feat. erigga - thank god for life كلمات أغنية
if u believing u will receive it
they is no deceiving
it’s how am feeling ehh
say if u feeling
how am feeling soldiers believe it
it’s a spiritual feeling wohooo
cause be4 be4 dem nor dey feel
the boy whoop all work and no play
e dey make jack dey dull ehooo
d reason yemi alade dey find e
johny whoop e nor go taa be4 u know
dey spend d money ehooo
it’s feels like yesterday ehaaaa
but omoboy e don taa eheee
e don taaa nor be today we spend d money ehhhh
as in long enough dey want to (?)
it’s been a long way turning on d power (?)
we started from d bottom now we here here here
every body shaa u don dey hear
thank god for life. shine me d light
i nor go lie baba god dey try
(abeg)
first of all officer watin dey sup
why u dey binu nah bec-x of say we soft
from head to socks d babes wey we carry
purch or maybe all of una head d touch
point ur touch for my face nah witch be dat
abi de call make u carry nah dey give u heart
old warri afar nah take am easy
all dis boys d misbehave nah take am easy
all dis boys dey collect money for one side
emagine 2million
كلمات أغنية عشوائية
- juscarbon - loving imperfections كلمات أغنية
- ilovebeemy - she out كلمات أغنية
- empaligon - infernal shadow كلمات أغنية
- wakeupjaxn - cessation كلمات أغنية
- the tarriers - acres of clams كلمات أغنية
- veneta - long steep كلمات أغنية
- zoyou - bizarrement! كلمات أغنية
- lekhaina - na mira كلمات أغنية
- ten ton slug - matriarch of slime كلمات أغنية
- edmund rubbra - a song كلمات أغنية