
raynbo - secret (remix) كلمات أغنية
mixed and mastered by raytrack
i’m bribing your close friends make them check on you for me
(verse 1)
holla beautiful girl from the other side
me just wan be with you even if na crime
i’m getting drawn to you i swear no be lie
baby
see the way you just dey shack me, wetin you give me to chop?
i’m so curious yet i can’t get enough
le’kwe omalicha nwa
sugarmol mi i wanti you re_really
i no fit wyn you baby
everything about you too cool yeh
in that case i go do anything for my lady
just one call and i’ll be there
i’m liking you girlie, no doubt
(chorus)
she too fine and she dey strict
she no dey tell her secret
she no gree tell the secret of her beauty
she too fine and she dey strict
she no gree tell the secret
she no wan tell the secret of her beauty
(verse 2)
bó sé ń sé mí o
ní mó fé shalaye fú ń é
always calling your name like i’m reading poem
many girls but i no dey see them
girl i can see it in your eyes that you need a guy wey go give you attention
oya come make i sample your ikebe
whine it oh my bebe
jó fú ń mí my lady
girl i wanna marry you
girl i wanna be with you
girl i wanna stay with you for a long time
(chorus)
she too fine and she dey strict
she no dey tell her secret
she no gree tell the secret of her beauty
she too fine and she dey strict
she no dey tell her secret
she no gree tell the secret of her beauty
كلمات أغنية عشوائية
- muze sikk - washed out كلمات أغنية
- ertebrekers - dief in de nacht كلمات أغنية
- kofi the kyd - diamondsaren'tforeveryone كلمات أغنية
- chernoburkv - что сказано (chro skazano) كلمات أغنية
- phu binh camera - bo 4 mat camera hikvision 1mp gia uu dai 20% tai phu binh كلمات أغنية
- reesha dyer - sky كلمات أغنية
- wahyu selow - baper (feat. ebo zw) كلمات أغنية
- emme (indie pop) - grey كلمات أغنية
- a3bandas - dueña de mis horas كلمات أغنية
- jp the wavy - neo gal wop كلمات أغنية