
raymanijm - whine كلمات أغنية
verse 1
say the girlie dem better whine
say the girlie dem ease my stress now i’m feeling like a better man
i get e many many ladies wey dey waste their time
i get the one’s wey dey follow me plan now i’m feeling like a megamind
chorus
whine for me
move for me
ohema no go go funny
this thing wey you carry for back
make me want to spend money
whine for me
i go spray money
so many things i can do for you
this thing wey you carry for back
say e making me craze so me tella say
hook: whine for the ej’s
don worry ’bout the money i’m rich
shawty wanna get what she need
said she wanna put her hands on me
i tella stay far from me
i broke up with your friend last week
she wanna put her hands on me
said she never seen a guy like me
verse 2
say when i pull up in my benz all the girls call me benzema
they see me from the balcony
n,i i got a little energy
n,i u got a little melody in my head
so many things i dey reason
so sister anita don’t come with your billing
with your billing for this season ah ah
repeat…
كلمات أغنية عشوائية
- that kidd benji - putting on كلمات أغنية
- rico love - did you tell your boyfriend كلمات أغنية
- toony - freizeitgangster كلمات أغنية
- ill bill - corrupt (feat. trinity & immortal technique) كلمات أغنية
- big pokey - good with the bad كلمات أغنية
- the rocker covers - roxanne كلمات أغنية
- mind assault - veroordeel كلمات أغنية
- krisy - dancing bear (freestyle) كلمات أغنية
- feridun düzağaç - uçak كلمات أغنية
- la liga del sueño - llevame en tus manos كلمات أغنية