
raph jay - remember كلمات أغنية
verse1
wene hapu (african language “bro forget long talk)
these days my pocket is happy
these days am living my life
maka chukwu gozi linma eh
see dem days we dey hustle
but now we gat the city shut down
we dey turn up we no dey turn down
we dey fly we no dey touch ground
i wanna tell the world my story
but when i check my guy no time ooh
i want to count my blessings
but if you see walahi e too large
na so i thank the lord for blessing
and i thank the lord for mercy
but now na me the people want
but now my song e don dey banging
chorus
but i remember days with my guys oh
when we no get anything
but now we dey leave our dreams eh oh na
hook
see i remember sometimes in december
big lyk failure wanna conquer
wey we no retreat no surrender
but right now the money don dey enter
see abobi i remember
we no retreat no surrender
but now we dey leave our dreams eh oh na
verse 2
now am the man
you know am the man
now i get money
now i get fame
i no be the same
cos right now i special
am no more regular
nothing remain
cos i gat the creep and am living big
see am living big woah
i gat the benz woah
but abobi leave story
i just dey thank my god oh
now the money don show
now aboy don blow
see abobi leave story
just dey thank my god oh
now the money don show
now raph jay don blow
كلمات أغنية عشوائية
- ahl bet dud - end كلمات أغنية
- bon iver - haven, mass كلمات أغنية
- hooligan chase - motel كلمات أغنية
- virtual blaze - black wires كلمات أغنية
- the slight [it] - i miei idoli son morti كلمات أغنية
- mistah godeh & heavy roots - hm كلمات أغنية
- violent j - faster كلمات أغنية
- mike williams - another night كلمات أغنية
- elijah blake - all black everything كلمات أغنية
- chima ede - wo wart ihr كلمات أغنية