rap goddess - d koko كلمات أغنية
make i tell you d koko
weytin my eye don see
make i tell you d koko oh oh
when you hear the name rap goddess
you know its a big motion
if i tell weytin my eye don see
if i tell you weytin
have been through ouh ohh oh
if i tell you d koko
ouh ohh oh
make we tell them d koko
ouh ohh oh
if i tell you weytin my eye don see
ouh ohh oh
if i you weytin have been through
ouh ohh oh
ouh ohh oh
make we tell them d koko
ouh ohh oh
this one no be mago mago
ouh ohh oh
make we tell them d koko
i don see many things for my eyes
makе i yam you d koko
i don been through many things oh oh
ouh ohh oh ouhhh
have being through h_ll keep and back
havе being through ups and downs
back and forth
and i couldn’t afford
my life was a mess
as i dey
i dey quick the vess
weytin mama go chop?
weytin papa go chop?
pikin self no go school?
if i tell you d koko
weytin dey sup?
started from the genesis
my life was a misery
like a history
with some nemesis
started from the bottom
still in the bottom
being working my ass out
to be the author
am the actor
poverty koboko
i been no get kobo
dem say she dey kolo
she dey smoke egbo gbo
kpo kpo d kpo kpo oh
say the girl na okpo
if i tell weytin my eye don see
if i tell you weytin have been through
ohh ouh oh
if i tell you d koko
make we tell dem d koko
ouh oh ouh oh
كلمات أغنية عشوائية
- boulevard des airs - bruxelles كلمات أغنية
- jah version - deh yah كلمات أغنية
- deify - s.f. woman كلمات أغنية
- crystal-ice - nichts bleibt für immer كلمات أغنية
- jackal - little threads كلمات أغنية
- xuxa - jogo da rima (memê's super dance mix) كلمات أغنية
- mongoose (nl) - unsigned hype كلمات أغنية
- swift guad - xcuz my french كلمات أغنية
- oomph! - alles aus liebe كلمات أغنية
- cavetown - congratulations - post malone كلمات أغنية