kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

rad boy - lambo lyrics

Loading...

verse one

i shine bright like a diamond

adikwam stubborn

shey we dey worry dem

from naija to london

mo ti jogo

every day we shayo to k!ll pressure

we no dey tension. ye ye

hook

yawa dey! yawa dey!

but we still dey concentrate
no holiday for where we dey

we dey find money

yawa dey! yawa dey!

but we still dey concentrate

no holiday for where we dey

plenty money

chorus

have you ever seen me when i’m moving

lambo lambo

every day of my life i’m steady speeding

lambo lambo

i no come lagos to come watch movie
lambo lambo

i’m on the road i’m never snoozing

lambo lambo

lambo lambo

move like lambo lambo

lambo lambo

speed like lambo lambo

lambo lambo

move like lambo lambo

lambo lambo

speed like lambo lambo

verse two

high life, no sleep, we outside

got million dollar deals, we no dey waste time

always speeding on god

and if i pull up with my gee’s, you go love the money convoy

high fashion, lifestyle, raman jago

steady balling, diego armando

only life we dey live

make money, blow trees put our city for the map o

hook

yawa dey, yawa dey

but we still dey concentrate

no holiday for where we dey

we dey find money

yawa dey, yawa dey

but we still dey concentrate

no holiday for where we dey

plenty money

chorus

have you ever seen me, when i’m moving

lambo lambo

every day of my life, i’m steady speeding

lambo lambo

i no come lagos, to come watch movie

lambo lambo

i’m on the road, i’m never snoozing

lambo lambo

have you ever seen me, when i’m moving

lambo lambo

every day of my life, i’m steady speeding

lambo lambo

i no come lagos, to come watch movie

lambo lambo

i’m on the road, i’m never snoozing

lambo lambo

lambo lambo

move like lambo lambo

lambo lambo

speed like lambo lambo

lambo lambo

move like lambo lambo

lambo lambo

speed like lambo lambo

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...