r2bees - sure banker كلمات الأغنية
[intro]
do re mi fa so la ti do
obiaa hia dɔ oo ego blow oo
lektra, lektra, lektra, lektra (2beeeeees)
ay, ay, ay, ayy, adieɛ bɛkye
adieɛ bɛsa, yɛpɛ biibi akɔ fie, ayyy
[hook]
i get the feeling
i get the feeling say tomorrow
be your own you go win oo, sure banker (ay, ay ay ay)
i get the feeling (ooh oh)
i get the feeling say tomorrow be your own
you go win oo
sure banker (ooh oh ay ay)
[verse : mugeez]
sɛ nyame ka dier na asem asa
so everyday we drop the banger
one to one we no dey answer
i dey my class i want to focus
so everyday i like my banger
no bе your own i want my bonus ah
e no be court i no dey low cost
i get this thing insidе me dey do me like
[hook]
i get the feeling (oh oh oh)
i get the feeling tomorrow be your own
you go win oo
sure banker (oh oh ay ay ay)
i get the feeling (oh oh)
i get the feeling tomorrow be your own
you go win sure banker (oh oh ay ay ay)
[verse : omar sterling]
today be today
everything bogus, i dey with my bae
everybody focus, today be our day
we work today, they go pay
i say we dey cash out
anyone try, them go pass out
they ask how, this a cash cow
she said spray me money, tu gu me so
[hook]
i get the feeling (oh oh oh)
i get the feeling tomorrow be your own
you go win oo, sure banker (oh oh ay ay ay)
i get the feeling (oh oh)
i get the feeling tomorrow be your own
you go win sure banker (oh oh ay ay ay)
[verse 2 : mugeez]
sɛ ɛnto wo ah da
sɛ ɛnto wo ah da
but i go make you know
if you no be my own, i go pass
sɛ ɛnto wo ah da
s3 ɛnto wo ah da
for we dey make money
but we no dey sleep like that
no food for lazy man oh
password be plenty kobo
man no be god oh
so i only know about one thing
[hook]
i get the feeling (oh oh oh)
i get the feeling tomorrow be your own
you go win oo
sure banker (oh oh ay ay ay)
i get the feeling (oh oh)
i get the feeling tomorrow be your own
you go win sure banker (oh oh ay ay ay)
كلمات أغنية عشوائية
- essence of sorrow - mind control كلمات الأغنية
- erin odonnell - be still and know كلمات الأغنية
- esperanto - still life كلمات الأغنية
- ettes - i'll be your lover (but i can't be your baby) كلمات الأغنية
- esther phillips - release me كلمات الأغنية
- eternal tears of sorrow - tar still flows كلمات الأغنية
- eden synthetic corps - attention whore كلمات الأغنية
- etta james - you go to my head كلمات الأغنية
- ethereal - behind angel's purity كلمات الأغنية
- evelyn champagne king - hold on to what you've got كلمات الأغنية