kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

quantay bankz - swing lyrics

Loading...

can you swing by my place by 12 swing by my place
make we shayo for cubana smoke up then go to my place
you know say we no dey sleep for here
pop pills and we dey gyrate
got so high last night celebrating couldn’t feel my face

life nor be chais no time to wan
i tell my n_ggas this no be joke
been thru the fire , struggle and pain
smokin this ganja burnin my soul
pass the me booze , girls make me dem troop
come in my section , i need a hoe
money and power , girls and deez diamonds i want em all i swear i want em all

i be like pеrson wey dey push comot for love
hеartbreak took a lot of war (yesssss)
god of war , na me comot okpor
i been dey search for things wey good for all of us (yessss)
i be like person wey dey push comot for love
heartbreak took a lot of war (yesssss)
god of war , na me comot okpor
i been dey search for things wey good for all of us (yessss)

uh
say she want it all say she want it all
she could be my all uh uh
baby take it all uh uh baby take it all
thought i fell in love when you fell in love
but it wasn’t love found out it was l_st uh uh
can i send that late night text like girl

can you swing by my place by 12 swing by my place
make we shayo for cubana smoke up then go to my place
you know say we no dey sleep for here
pop pills and we dey gyrate
got so high last night celebrating couldn’t feel my face

life nor be chais no time to wan
i tell my n_ggas this no be joke
been thru the fire , struggle and pain
smokin this ganja burnin my soul
pass the me booze , girls make me dem troop
come in my section , i need a hoe
money and power , girls and deez diamonds i want em all i swear i want em all

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...