
qing madi - see finish كلمات أغنية
[into]
mmmm, oh
ay_ay, na na na, oh
ay_ay, oh
[verse 1]
it’s been on my mind so long, yeah
and i can’t realize why it should be like that, no
i don’t even know how it got here
and i can’t deny—
[pre_chorus]
say i used to be the life of the party
now the energy inside of me is drained
if i die tonight, what did i gain?
is it safer outside?
outside (uh_uh)
[chorus]
dey avoid see finish
make i dey my own
make you sef dey your own
i don call mi man dem
but dem no know how far
if i see it all far again
i see it all
see it all
see it all far again
[verse 2]
said you were my safe haven
now you gonna go go follow dem talk
(yeah, yeah, yeah)
me? i no too send unless you
bring am come my front (yeah)
you sabi me no mean say you know me
you don mark me bad, you no know my story
a problem shared fit turn to gossip, you know
and i’m too emotional
[pre_chorus]
say i used to be the life of the party
now the energy inside of me is drained
if i die tonight, what did i gain?
is it safer outside?
outside (uh, uh)
[chorus]
dey avoid see finish
make i dey my own
make you sef dey your own
i don call mi man dem
but dem no know how far
if i see it all far again
i see it all
see it all
see it all far again
كلمات أغنية عشوائية
- the jam - funeral pyre [live jam] كلمات أغنية
- reuveno - cerita كلمات أغنية
- bauerbaby - broke b كلمات أغنية
- un corazón & lead - más de ti (lado b) كلمات أغنية
- ray fierce - someone else كلمات أغنية
- flor - slow motion (reimagined) كلمات أغنية
- julien dufour & kyle mckay - i do كلمات أغنية
- supermax - interplanetary days كلمات أغنية
- bedouine - hey, who really cares? كلمات أغنية
- holly hood - some كلمات أغنية