
qing madi - damn it all lyrics

[intro]
(higo)
yea_ah
[chorus]
if you let a man come close, one time
e wan drag e ya whole quarter
if you let a man come close, one time
he fi’ wan drag e your own quarter
if you let a rubber band long, one time
it’s gon come back to hurt, hurt ya
if you let a man come close, one time
e wan drag e your own, own
[verse 1]
damn all of the times wey i dey play mr nice guy
damn all of the times wey i been dey (show you love ah)
man, i’m addicted to deceiving all my rivals
jam on ah repеat and i’m eating from my chorus
first off, you no be my guy
first off, you werе a fan and i like that
first off, i’m not the one when i talk back
when i bring you calamity, you go run go back
[pre_chorus]
say madi don show, oh no oh
hop in my yacht while you row row row
if me nah talk, dem ah play nice oh
if she con follow person, ororo, oh na
[chorus]
if you let a man come close, one time
e wan drag e ya whole quarter
if you let a man come close, one time
he fi’ wan drag e your own quarter
if you let a rubber band long, one time
it’s gon come back to hurt, hurt ya
if you let a man come close, one time
e wan drag e your own, own
if you let a man come close
if you let a man come close, ah_ha_ha
if you let a man go
if you let him come close
oh_ou_oh_ah_ah_ah_ooou
oh_oh_oh_oh_ou_ohhh_ah_ah_ah
if you let a man go
if you let him come close
[refrain]
damn all of the times wey i dey play mr nice guy
damn all of the times wey i been dey (show you love ah)
man, i’m addicted to deceiving all my rivals
jam on ah repeat and i’m eating from my chorus
first off, you no be my guy
first off, you were a fan and i like that
first off, i’m not the one when i talk back
when i bring you calamity, you go run go back
[pre_chorus]
say madi don show, oh no oh
hop in my yacht while you row row row
if me nah talk, dem ah play nice oh
if she con follow person, ororo, oh na
[outro]
if you let a man come close
if you let a man come close, oh nah
if you let a rubber band loose, oh nah
oh nah, oh_oh_oh, oh nah
كلمات أغنية عشوائية
- chino cappin' - disrespectful lyrics
- flycatcher - sodas in the freezer lyrics
- sanfeliu - eso es todo lyrics
- jayce - just bars (rap one time) lyrics
- boduf songs - oh celebrate your vauge words and coquettish sovereignty lyrics
- benet - plz lyrics
- maymay entrata - naniniwala ako lyrics
- sybil cyndis - paranoiac lyrics
- capoxxo - sequence lyrics
- buckethead - giant robot: giant robot vs. guillatine lyrics