kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

puresounds - my woman lyrics

Loading...

puresounds

oya oh
uju, uju whine omalicha oh (mm mm hmm)
no dey do do, do do
wire me your aza oh (mmm)
girl only me can handle you make dem leave am oo oh
why you dey do like you do not know

you dey burst e my bolo lo (mm hmm)
lift e my ogolo (mm hmm)
when my ginger is low lo lo (mm hmm)
calling me governor of her heart and it’s making me kolo lo (mm hmm)
lafia to sokoto (mm hmm)
you dey live for okpolor…
i go follow go where you go
only you oh, i go thief for you oh

ie oh (be my woman oh…)
n0body go try you my woman oh
ie oh (be my woman oh…)
n0body go mess with my woman oh
ie oh (be my woman oh…)
n0body go try you my woman oh
ie oh (see my woman oh…)
n0body go mess with my woman oh
ah bella, uju wetin be this oh (hmm mm mm)
shey na juju baby abeg no loosе am oh (hmm mm mm, hmm mm mm)
i’ve gone flat on my face for you
this lovе i don’t want to lose
baby balance well oh…
kilo oh (oh)
17, 18, 19 (jogodo)
i no dey stingy oh my thing
you know… you know
so why you dey do like you do not know

you dey burst e my bolo lo (mm hmm)
lift e my ogolo (mm hmm)
when my ginger is low lo lo (mm hmm)
calling me governor of her heart and it’s making me kolo lo (mm hmm)
lafia to sokoto (mm hmm)
you dey live for okpolor…
i go follow go where you go
only you oh, i go thief for you oh

ie oh (be my woman oh…)
n0body go try you my woman oh
ie oh (be my woman oh…)
n0body go mess with my woman oh
ie oh (be my woman oh…)
n0body go try you my woman oh
ie oh (see my woman oh…)
n0body go mess with my woman oh
ie oh (be my woman oh…)
n0body go try you my woman oh
ie oh (be my woman oh…)
n0body go mess with my woman oh

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...