
prettyboydo - same energy كلمات أغنية
na the same energy wey you give to me
you go keep am now, when you see me
na the same energy wey you give to me
you go keep am now, when you see me
money come, money go kpa kpa kpa
everyday kpo kpo kpo
money come, money go kpa kpa kpa
everyday kpo kpo kpo
streets no dey show mercy
no dey come my side come dey form messi
brother for my side we no dey wear jersey
till the day a n die, my street go still rep me
ahhhh
shey na mugu dey write for my head
come dey reason na me wey dey jonze
keep the love, make una gimme the kpa
ogbeni pls leave me alone
my level go cancel your level, my power go strike out your power
you no go fit
my level go cancel your level, my power go strike out your power
see you no go fit
na the same energy wey you give to me
you go keep am now, when you see me
na the same energy wey you give to me
you go keep am now, when you see me
na the same energy wey you give to me
you go keep am now, when you see me
na the same energy wey you give to me
you go keep am now, when you see me
my city treat me like a champion
but me i no dey really like attention_tension
cos na the money wey dey talku talku
when you get am, dey go chopu knuckle chopu knuckle
if you no get am, dey go talku talku
no be fiction fiction
bros you dey better pay attention_tension
now they feel me like na shina peters
representing all the realest n
when i dey, n0body give me dinner
where dem dey when momma dey hospital
ogbeni make dey clear my road
no obstruct me from my vision vision
always standing on our toes, our enemies dem dey for mission mission
na the same energy wey you give to me
you go keep am now, when you see me
na the same energy wey you give to me
you go keep am now, when you see me
na the same energy wey you give to me
you go keep am now, when you see me
na the same energy wey you give to me
you go keep am now, when you see me
shey na mugu dey write for my head
come dey reason na me wey dey jonze
keep the love, make una gimme the kpa
ogbeni pls leave me alone
my level go cancel your level, my power go strike out your power
you no go fit
my level go cancel your level, my power go strike out your power
see you no go fit
كلمات أغنية عشوائية
- hải trung - hợp mấy rồi cũng tan كلمات أغنية
- ellar tee. - loveless (show me love) كلمات أغنية
- 32 dre - another level كلمات أغنية
- tim peters - ex von mir كلمات أغنية
- grwth - i dont care whats on your mind كلمات أغنية
- sebii - mountaiin* كلمات أغنية
- sacha - what the truck كلمات أغنية
- jozie haze - dial up كلمات أغنية
- pole. & dani fernández - san blas كلمات أغنية
- prince swanny - i try كلمات أغنية