
praiz - i no use u play lyrics
see girl i no use you play, girl i want you
girl i want you, girl i no unde rate…ooh
(shaydee hear me sing o)
girl i no use you play o, girl i want you girl i want you, girl i no under rate o girl i need you girl i need you
baby girl you’re the only one, you’re one in a million
and anytime when you come around…
omo e dey burst my brain o
baby girl me i no fit shout, for my mind me and you dey date
so come close make we relate(make we relate o)
for you alone e dey show
see girl i no use you play, girl i want you
girl i want you, say girl i no under rate…o
girl i need you, girl i need you
say girl i no use you play…ooh
girl i want you, girl i want you, say girl i no under rate o, i no go under ratе you lie lie
19 18 18 i say mogbe, baby slowly…
19 18 18 i say i say, baby slowly…
19 18 18 i say mogbе, baby slowly…
19 18 18 i say i say, baby slowly…
say girl you know sey you fine, anything you say
i already comply, anything you do girl i gat your back
baby sey na true, i tell you confirm shoyee
girl you know say you bad, cuz’ all the other
dudes they really gone high, other girls dem dey hold on whine, watin dem dey feel e no concern me
say girl i no use you play o, girl i need you
girl i need you, say girl i no under rate o
girl i want you girl i want you, say girl i no use you play o girl i need you girl i need you
say girl i no under rate o girl i want you girl i want you…
19 18 18 i say mogbe baby slowly
19 18 18 i say i say baby slowly…
19 18 18 i say mogbe baby slowly
19 18 18 i say i say baby slowly…
hey ojor fatima, the way you dey make me dey wonder
amaka amina, it’s you…ye
chioma alima, see the way you moving mama sita and i want you girl i want you
everyday and every morning…
girl i no use you play o, girl i want you
girl i want you, say girl i no under rate o
i need you babeyy…i say girl i no use you play o
girl i girl i girl i need you say girl i no under rate o
i want yooouuu
19 18 18 i say mogbe baby slowly
19 18 18 i say i say baby slowly…
19 18 18 i say mogbe baby slowly
19 18 18 i say i say baby slowly
كلمات أغنية عشوائية
- artur dash - faz o que da lyrics
- hike j - only a place in time lyrics
- faggio - tutt'altro lyrics
- element emcee x 15 north - 777 lyrics
- maricris garcia - kaligayahan natin lyrics
- mamamoo+ (plus) - 어제처럼 (like yesterday) lyrics
- tate228 - copies lyrics
- monarch cast - strawberry wine lyrics
- ninth realm - evoke thy wrath lyrics
- beatriz sánchez - el ladrón de mi sueño lyrics