kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

power - one bottle كلمات الأغنية

Loading...

gimme one bottle of alcohol alchohol
me and my guys wan shayo till the early morn, early morn
abeg tell the dj make he just dey play my songs play my songs
so gimme one bottle of alcohol alcohol

ten shots, drink up, big bros, make u no give up
you no say baba god no go fit to shame us
as you dey work hard you sef go see chop

big ups to my real one make we link up fake n__as fvck off
and everyday i be chilling with my demons
you know say na the money wey make me stay up
gimme one bottle of alcohol alchohol

me and my guys wan shayo till the early morn, еarly morn
abeg tell the dj makе he just dey play my songs play my songs
so gimme one bottle of alcohol alcohol you know say first to come is first to serve

and if you don’t deserve, you cannot have, you gatto work so hard and work so hard if you want it na na na na

i told my n_ggas let’s go out let’s go out money no dey for house dey for house
you got to work it out and grind it out if you want it yeh so all my ni__s wey dey work hard e go work out
me i pray make u cash out make you no cast never quite till it’s over.. don’t remember last i was sober

so how you go tell me make i calm down i be soldier get star for my shoulder no b corporal
never quite till it’s over…can’t remember last i was sober sober ten shots, drink up big bros, make u no give up
you no say baba god no go fit to shame us as you dey work hard you sef go see chop
big ups to my real one make we link up fake n__s fvck off
and everyday i be chilling with my demons you know say na the money wey make me stay up

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغاني الشهيرة

Loading...