playboy simi - mama كلمات أغنية
(chorus)
the mama bad she dey shake bumbum
body cool, body fresh! she dey take tom tom
she no be the type of girl, wey no sabi dance
i no fit dey play with my mama, kabira
when she dey pray to god, oma ka tira
no be your type of girl, wey no sabi dance
they way she dey moove, omo malo kpami na
i no fit dey play with my mama, aminat
(verse 1)
anytime wey she call me, i dey come now now
any place wey we go, we dey shut am down
the mama hot she get hot temper
name me dey calm am down
we dey drip or drown
10 toes in balenciagas
sweater monclear
ray ban on my face
road ee no clear
but na yu wey i dey see
body be like tea
bo_ dy be like tea
(chorus)
the mama bad she dey shake bumbum
body cool, body fresh! she dey take tom tom
she no be the type of girl, wey no sabi dance
i no fit dey play with my mama, kabira
when she dey pray to god, oma ka tira
no be your type of girl, wey no sabi dance
they way she dey moove, omo malo kpami na
i no fit dey play with my mama, aminat
(verse 2)
oh f_ck oh sh_t
we outside to party
na only you i dey seee
yu dey high me, canabis
yu fit take my salary
waste of time, kamari
i want to meet, your mummy
kin fe ee sile, ka marry
no be abele jayan
na me get my fish
chop my thing small small
step am down with casami
casamigos
me, myself and i love you
call me migos
no even try call me big bro
(chorus)
the mama bad she dey shake bumbum
body cool, body fresh! she dey take tom tom
she no be the type of girl, wey no sabi dance
i no fit dey play with my mama, kabira
when she dey pray to god, oma ka tira
no be your type of girl, wey no sabi dance
they way she dey moove, omo malo kpami na
i no fit dey play with my mama, aminat
كلمات أغنية عشوائية
- fally ipupa - original كلمات أغنية
- p money - shut up blud كلمات أغنية
- gerry mahesa feat. tasya rosmala - cinta yang abadi كلمات أغنية
- linard bardill - abendgebet كلمات أغنية
- 大橋彩香 - ユー&アイ كلمات أغنية
- xxxtentacion - jocelyn flores كلمات أغنية
- baby niken - tinggallah ku sendiri كلمات أغنية
- you - eight كلمات أغنية
- companhia do calypso - meu namorado كلمات أغنية
- elzo jamdong - moment of silence كلمات أغنية