kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

plasthic slash & greham - i wonder as i wander كلمات الأغنية

Loading...

[verse 1: plasthic slash]
let’s make ph great again
or i go vex hit airport and take a plane
to green pastures with my green passport
but nah, me i no fit leave port harcourt
i just dey drive round town dey look things
street’s music, h_rns blare as men dey pull strings
i for dey house but the place grim like sick bay
’cause lighthouse fam never blink for 3 days
the whole town really needs a facelift
most roads and buildings look like makeshift
we suppose be top three cities for naija but if you do poll now, we fit no take fifth
kidnappings and daylight robberies
machete_cut victims, e dеy like surgery
billions spent, monorail abandonеd
leader wey no go fail na phantom, no one to bank on

[verse 2: plasthic slash]
the town’s name an ode to colonialism
them no want change am, i no know their reason
harold wilson drive, churchill street too
let’s resuscitate tourist beach and zoo
for slaughter side, bundu waterside
make we no dey find whom to ostracize
activists here act like they’re speech_impaired
point block in a state of disrepair
commissioners hardly in their offices
but masses give their asses more kisses
watch how you move from diobu to abuloma
if you’re foreign, hood gangs are granulomas
aboi lap no refer to a n_gga thigh
all they do is grass like a chigetai
so they really high, guys who are handy with herbs
the ones that turned die to a transitive verb

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغاني الشهيرة

Loading...