phyno - nwayo nwayo كلمات الأغنية
since morning i never see chow
no wahala gobe gobe ah
kedu ife nmadu ji isi kote o
show me the way no dey give fish
if u be judas no dey give me kiss
dey on my own make i have my peace
nwayo nwayo ka eji eli ife…
big money slow to enter
but raba quick dey leave o
mana nwanyo nwayo ka eji egbe igbe o
today oluwa go remember you
nwayo nwayo
echi di ime o
kpelum ekpele
ahhhhaahhh
okwa ibili kam bili
okwa iribe ma eribe
imaka na ife erike o
kpelum ekpele o
okwa ibili kam bili o
odili nwoke dili nwanyi nma o
okwa ikuba ma aku ba o
everyday i dey on the road to find my own
i must hustle for my own
enu uwa bu turn by turn
i can’t wait to find my own
i got a dollar and a dream
pray make my tomorrow blessing no dey sieze
and every hustler wanna make the cheese
dem go tell you say it is what it is
forget where i dey i know where i dey go
carry am for my head n0body i dey owe
shey we start on the low
handle am like a pro … nah nah
i know say one day na oga eme o
nwayo nwayo ka eji eli ife…
big money slow to enter
but raba quick dey leave o
mana nwanyo nwayo ka eji egbe igbe o
today oluwa go remember you
nwayo nwayo
echi di ime o
kpelum ekpele
ahhhhaahhh
okwa ibili kam bili
okwa iribe ma eribe
imaka na ife erike o
kpelum ekpele o
okwa ibili kam bili o
odili nwoke dili nwanyi nma o
okwa ikuba ma aku ba o
كلمات أغنية عشوائية
- vinicius castro - roque das antigas كلمات الأغنية
- edvaldo santana - cabeça ocupada كلمات الأغنية
- os peixotos - saudades كلمات الأغنية
- a farewell rescue - blades don't need reloading كلمات الأغنية
- meninos de araçuaí - tatu do bem كلمات الأغنية
- comunidade nin-jitsu - ela tá pagando mico كلمات الأغنية
- nani azevedo - todo poderoso كلمات الأغنية
- amanda melo - se deus falou ta falado كلمات الأغنية
- beatriz luengo - dime كلمات الأغنية
- joão renes e reny - garota manhosa كلمات الأغنية