
phyno - all the smoke كلمات أغنية
takes a lot l to get a w
and conquer anything wey go dey trouble u
living everyday just bcos we no dey shout for dem face dem talk say we no dey audible
see everyday i pray to god for wisdom
i no fit forget where me i come from
ifem buzi bukwa ebube ndi nso
so if they cut ma riz i go still lift am
see this thing . this thing wey wey dey worry me am on ma lane no dey worry me coz i want to live life normally no ladies temptation conquer me see this thing… this thing wey dey bordеr me
kpocha zacha put am under me
and kpuchiе the boy when they come for me
ahh… ehh..
sometimes i want all the smoke
sometimes i want all the love
sometimes i wan dey alone
and sometimes i jst want hope
sometimes i want all the smoke
sometimes i want all the love
sometimes i wan dey alone
and sometimes i jst want hope
but i jst want peace of mind
no harm no harm no settle make e dey go
hard no talk again make e no hard all this thing dey make me dey go high
am allergic to bullsh_t
كلمات أغنية عشوائية
- klp - never let me down (mixed) كلمات أغنية
- the apparitions (usa) - sock hop كلمات أغنية
- linda kim - crooks كلمات أغنية
- evil not alone - я справлюсь (i'll handle it) كلمات أغنية
- beatsteaks - traumschiff كلمات أغنية
- ben platt - boy who hung the moon كلمات أغنية
- sayso - bella كلمات أغنية
- ten ton slug - ancient ways كلمات أغنية
- fid mella & zonta - la fotta كلمات أغنية
- elijah lyons - the tallest man, the broadest shoulders كلمات أغنية