
phriend nbv - hello (freestyle) كلمات أغنية

ara ra ra
young delight entertainment
ara ra ra
oro ro ro
ara ra ra
phriend
h_llo oh!
that thing don sup now make i give you your share
(done and paid)
attention !
life nah turn by turn take it easy i swear
(no stress)
when i dey look at my front
nah god dey watch back for me
everyday i’m on my kneels
let your blessings fall on me
do fine
you have the chance
to rise
take your chance
(take your chance o)
don’t stop
you have to make
your mama dance
no one to show the stain
dem go laugh and e go pain me
rain rain come again (rain rain)
bad days go away (go away)
get on your track
sеt go
omalicha
touch your toe
something dey for sokoto
wеy go make you pariwo
get on your track
set go
omalicha
touch your toe
something dey for sokoto
wey go make you pariwo
good bye to my pro pro
(goodbye to my pro
goodbye to my pro)
good bye to my sorrow
(goodbye to my sorrow
goodbye to my sorrow)
family dey home
(family dey home
family dey home)
i no wan borrow
(i no wan borrow)
good bye to my sorrow
(goodbye to my sorrow
goodbye to my sorrow)
good bye to my pro pro
(goodbye to my pro
goodbye to my problem)
family dey home
(family dey home
family dey home)
i no wan borrow
(ahn ahn ahn ahn)
nbv
كلمات أغنية عشوائية
- kyo - mes racines et mes ailes كلمات أغنية
- kyo - l'enfer كلمات أغنية
- kyo - le chemin كلمات أغنية
- kyo - l'assaut des regards كلمات أغنية
- kyo - je n'veux pas oublier كلمات أغنية
- kyo - fermons les yeux كلمات أغنية
- kyo - dans ma chair كلمات أغنية
- kyo - comment te dire كلمات أغنية
- kyo - chaque seconde (single version) كلمات أغنية
- kyo - comme le monde est grand كلمات أغنية