
pheel d'word - chacha (brand new) كلمات أغنية
[intro]
han han han..
whooo..whoo.. whooo
it’s pheel d’word baby yeah
na by your grace we dey go highray
[verse 1: pheel d’word]
if no be your blessings
jehover i for don fumble
if you no dey for me
what i’m i gone do
what i’m i gone do
if no be your protecting
many men for don kpai
for this jungle
could have been cut short
i for no long o
i for no long o
dem dey tell me no way
but you say you’ll make a way
na you dey run ham tey tey
all the way to everlasting o
[hook]
baba god you wise
babe god you nice
baba god i say twaile
na by your grace
we dey go highray
[chorus]
baba bless me like
cha cha
bless me like
cha cha
just got a new wheep like
cha cha
new wheep like
cha cha
just got a new crib like
cha cha
new crib wey
sha sha
just got a new wife like
cha cha
new wife like
cha cha
[verse 2: pony tailah]
emi nlo mi like cha cha
give all the glory to the ba..ba..
na him dey make me dey ga akpa o
princ_p_lities dem yapa o
everybody know say me physically fit
every other day you dey feed men for street
if men be god where i for dey o
na you dey run ham everyday by day o
back then me blind
but now me can see
inna mi yard there’s no vacancy
you bigger than what all people say o
me i know say you dey there for me o
[hook]
baba god you wise
babe god you nice
baba god i say twaile
na by your grace
we dey go highray
[chorus]
baba bless me like
cha cha
bless me like
cha cha
just got a new wheep like
cha cha
new wheep like
cha cha
just got a new crib like
cha cha
new crib wey
sha sha
just got a new wife like
cha cha
new wife like
cha cha
[outro]
behold i shall make everything new again
thank you lord
كلمات أغنية عشوائية
- xblueskies - ur mine كلمات أغنية
- donkey kong - anyone can dance (reprisal) كلمات أغنية
- rixhiverb - mhmm mhm كلمات أغنية
- fuck art, let’s dance! - we're manicals! - tonbandgerät remix كلمات أغنية
- static-p - trap كلمات أغنية
- yuno miles - why the hood let me go? كلمات أغنية
- dom unique tah - wishful thinking كلمات أغنية
- adrián facundo - faded pages كلمات أغنية
- chase rice - all dogs go to hell كلمات أغنية
- drew ryder smith - don't wake me up كلمات أغنية