
phabamar - ajoke كلمات أغنية
intro:
omo to ba shey dada, loma nowo nowo
baby toba judi dada loma nowo nowo
verse 1:
whine slowly
bounce it on me
she a first class
she no dey long thing
i no fit lack
i getti permit
she a bad girl
ya fii meet_and_greet
(greet)
ahh, make i take it slow
teniola, fola, dem no fit know
(no, no, no)
you no get comma, you dey on the low
na she get me high, you know how we flow
(flow)
hmmmm so close, i can’t define between you and rose
(rose)
baby don’t pretend
come sit, come close
(come close)
chicka plenty ground
na you i still want
(want)
chorus:
ajoke, folake, jumoke
melo lo ni won seh?
(melo lo ni won fе)
na you run my race and na you carry first
baby come sit
and don’t pretend (x2)
(and don’t pretеnd)
verse 2:
ahh mi ah got you, mi ah come through without no menu
my love na style, i fit give you brand new
you’ll catch the vibe, baby i got you
ahh hm do am on a low
make we chop this life and chill on a low
you can’t k!ll my vibe
i know i know
she ah whine me right
ya fii go slow
shey omode lo pe mi?
(pe mi)
make i show you my ponono
(ponono)
kilode! , kilo gbe yii!
(gbe yii)
bamiso ni koro
(bamiso ni koro)
chorus:
ajoke, folake, jumoke
melo lo ni won seh?
(melo lo ni won fe)
na you run my race and na you carry first
baby come sit
and don’t pretend (x2)
(and don’t pretend)
outro:
omo to ba shey dada
(o ye)
omo to ba shey dada
omo to ba shey dada
(o ye)
omo to ba shey dada
omo to ba shey dada
(o ye)
logba naira
logba dollar
ayee
jajo, jajo, omege, jajo
jajo, jajo, omege, jajo
phab on this one yeah!
كلمات أغنية عشوائية
- greyson chance - stranded كلمات أغنية
- jamie grace - god girl كلمات أغنية
- t - pain - booty work (one cheek at a time) كلمات أغنية
- rachael yamagata - starlight كلمات أغنية
- redlight king - when the dust settles down كلمات أغنية
- greyson chance - hold on 'til the night كلمات أغنية
- you me at six - this is the first thing كلمات أغنية
- everlast - i get by كلمات أغنية
- redlight king - city life كلمات أغنية
- ed sheeran - grade 8 كلمات أغنية