
peruzzi - mad me كلمات أغنية
[intro]
okay
sensei
[refrain]
mad me
fine girl you dey mad me
you put your hands all over my body
i feel your b_tterflies in my tummy
do you copy? h_llo do you copy?
shey you say you go show me say you gat me
now i hate when i’m cold and lonely
[chorus]
oh, your body on fire
and that’s the temperature i require
i see the kind of things i desire
don’t take it nwayo_wayo on me
come set me on fire
oh, oya tell your man dem make dem bring tyre if you need more fire
work, work ’til i retire
[refrain]
mad me (mad mе)
fine girl you dey mad me
you put your hands all ovеr my body
i feel your b_tterflies in my tummy
do you copy? h_llo do you copy?
shey you say you go show me say you gat me?
now i hate when i’m cold and lonely
[verse]
normally, you know say me i no go f_ck with your head
but sometimes these things comes with the fame
abeg, na beg i dey beg
i no like how i dey for my bed
hmm, so before the time wey i cause you pain
some kind yarnings wey been burst your brain
abeg, na beg i dey beg
i no like as i dey for my—
see waist o
[chorus]
oh, your body on fire
and that’s the temperature i require
i see the kind of things i desire
don’t take it nwayo_wayo on me
come set me on fire
oya tell your man dem make dem bring tyre if you need more fire
work, work ’til i retire
[refrain]
mad me
fine girl you dey mad me
you put your hands all over my body
i feel your b_tterflies in my tummy
do you copy? h_llo do you copy?
shey you say you go show me say you gat me?
now i hate when i’m cold and lonely
[chorus]
oh, your body on fire
and that’s the temperature i require
i see the kind of things i desire
don’t take it nwayo_wayo on me
come set me on fire
oh, oya tell your man dem make dem bring tyre if you need more fire
work, work ’til i retire
كلمات أغنية عشوائية
- bill gaither and the gaither vocal band - because he lives كلمات أغنية
- amparo sandino - dejame volar كلمات أغنية
- new found glory - lovefool كلمات أغنية
- bill gaither and the gaither vocal band - let freedom ring كلمات أغنية
- fabrizio de andre - il pescatore كلمات أغنية
- fabrizio de andre - il gorilla كلمات أغنية
- fabrizio de andre - il re fa rullare i tamburi كلمات أغنية
- christina sturmer - anzug كلمات أغنية
- christina sturmer - astronaut كلمات أغنية
- christina sturmer - augenblick am tag كلمات أغنية