
peruzzi - hypertension كلمات أغنية
[intro]
ikebe wey you carry for section e don cause hypertension
(chanting)
[verse 1]
i see the signboard (signboard)
wey say warning (warning)
’cause your body dangerous
but me i no dey hear word (hear word)
i dey here till morning (morning)
and that’s on period (period)
[pre_chorus]
if na style, you get style
if na moves, you get moves, for days
sotey sotey sotey
other boys dem hoping, boya
you get something for them (nothing, nothing for them)
[chorus]
how
this thing wey you carry for section
don cause hypertension
oh ye yе ye ye ye yе
ikepe wey you carry for section e don cause hypertension
oh ye ye ye ye ye ye
this thing wey you carry for section
don cause hypertension
ikebe wey you carry for section e don cause hypertension
[post_chorus]
(chanting) (mami what you working with)
(chanting) (oh baby show me working)
(show me working, show me working)
[verse 2]
see person figure (see person figure)
man dem wan figure your body (figure your body)
omo make i take better picture
my people gast see this your body (this your body)
[pre_chorus]
if na style, you get style
if na moves, you get moves, for days
sotey sotey sotey
other boys dem hoping, boya
you get something for them (nothing, nothing for them)
[chorus]
how
this thing wey you carry for section
don cause hypertension
oh ye ye ye ye ye ye
ikepe wey you carry for section e don cause hypertension
oh ye ye ye ye ye ye
this thing wey you carry for section
don cause hypertension
ikebe wey you carry for section e don cause hypertension
[outro]
(chanting)
(chanting)
كلمات أغنية عشوائية
- madilyn bailey - drive by كلمات أغنية
- hurts - chaperone كلمات أغنية
- tragic starr - krazzy كلمات أغنية
- less is moore - close (less is moore remix) كلمات أغنية
- atentado napalm - vidas e vindas كلمات أغنية
- len - r.s.a كلمات أغنية
- luiza possi - registro كلمات أغنية
- ghali - leader كلمات أغنية
- kdthesinger - love of my life كلمات أغنية
- t.u.r - worakls - porto ( كلمات أغنية