peruzzi - craze كلمات الأغنية
[intro]
gadd-mn girl your body magic
pre
your body magic
pre bang bang bang
bang bang bang bang bang bang
peru
your body magic
ah ya ya
am loo…
[verse 1]
no be say me i wan go jail
but girl for your matter
me i pa pa pack
talk never do
she no want again
i go show you say i no normal
oinee
[bridge]
you treat me like a murderer odo
another vampire
ai
and its not normal
if you call police
i go start drama
i go tell them say
you be heart robber
cause you thief my heart
like a criminal odo
na wetin go make man dey craze odo
if no be love eh
na wetin go make man dey sing odo
if no be love eh
[ peruzzi craze lyrics ]
[hook]
godd-mn
girl your body magic
oinee oinee
your body magic
pre bang bang bang
godd-mn
girl your body magic
bang bang bang bang bang bang
girl your body magic
your body magic
[verse 2]
amaka the n-gga
wey for die for you
you disappoint me
you disappoint me
after the lie wey i lie for you
omo you jonse me
omo you jonse me
[bridge]
you treat me like a murderer odo
another vampire
ai
and its not normal
if you call police
i go start drama
i go tell them say
you be heart robber
cause you thief my heart
like a criminal odo
na wetin go make man dey craze odo
if no be love eh
mylyricsdaily
na wetin go make man dey sing odo
if no be love eh
[bridge]
you treat me like a murderer odo
a modern vampire
ai
and its not normal
if you call police
i go start drama
i go tell them say
you be heart robber
cause you thief my heart
like a criminal odo
na wetin go make man dey craze odo
if no be love eh
na wetin go make man dey sing odo odo
if no be love eh
[hook]
godd-mn
girl your body magic
girl your body magic
your body magic
pre bang bang bang
godd-mn
girl your body magic
am loo
mix monster
كلمات أغنية عشوائية
- 結城アイラ (aira yuuki) - tales of flame كلمات الأغنية
- godie08 & forest keed - lo que no pasó كلمات الأغنية
- dudek p56 - wysoko كلمات الأغنية
- yung kub - redrum كلمات الأغنية
- leanna firestone - "do you wanna be friends?" كلمات الأغنية
- nvy jonez lkr - the real كلمات الأغنية
- o.p.a (gr) - δεν μας πνίγει o kαπνός كلمات الأغنية
- epica - kingdom of heaven, pt. 3 - the antediluvian universe - (omega alive) كلمات الأغنية
- unofficialboyy (언오피셜보이) - legacy كلمات الأغنية
- church of life - ndi mu buntu كلمات الأغنية