
peruzzi - color كلمات أغنية
[intro]
wawawa
[?]
ye ye ye ye
yeee ye ye ye
ye ye ye ye
fash on the beat
yeee ye ye ye
[bridge]
nne biko don’t jonze
my love be the koko
my love be the koko
come again
nne biko don’t jonze
my love be the koko
my love be the koko
[pre_chorus]
that’s why everyday (everyday)
na me dey for you (na me de de de)
kilode (kilode)
wetin i no do (for you)
everyday
i say na me dey for you
kilode (kilode)
wetin i no do for you
[chorus]
for you to show me your color
show me your color
[?]
wetin you give me i no know
say me i no know (set up oo)
[verse: set up]
your body like sweet sixteen omo
omo you fine and clean
say your body dey burst my thinking omo
so i no fit die and leave omo
many many connect done (uhn)
many many things wey my eyes don see
but girl you be like oppression (uhn)
omo no be oppression (uhn)
[bridge]
nne biko don’t jonze
my love be the koko
my love be the koko
come again
nne biko don’t jonze
my love be the koko
my love be the koko
[pre_chorus]
that’s why everyday (everyday)
na me dey for you (na me dey for you)
kilode (kilode)
wetin i no do (for you)
everyday
i say na me dey for you (na me dey for you)
kilode (kilode)
wetin i no do for you
[chorus]
for you to show me your color
show me your color
[?]
wetin you give me i no know
say me i no know
outro:
ye ye ye ye
yeee ye ye ye (ye ye ye ye)
ye ye ye ye
yeee ye ye ye
ye ye ye ye
yeee ye ye ye
ye ye ye ye
yeee ye ye ye
كلمات أغنية عشوائية
- lil banjo - larry love كلمات أغنية
- the rainbow press - thoughts and prayers (we need more) كلمات أغنية
- we are apex - matargashti كلمات أغنية
- bia - freak in the night كلمات أغنية
- wonk unit - how we all laughed كلمات أغنية
- milky juice - that way كلمات أغنية
- weak signal - voice inside my head كلمات أغنية
- amr diab - aayesh maak | عايش معاك كلمات أغنية
- calliphonists - jamais assez كلمات أغنية
- amohelang - a while longer (remix) كلمات أغنية